@judasheadboy: Geh Geh what a life 🤣 #gehgeh #judasheadboy #trending

JUDAS HEAD BOY❤️✌️
JUDAS HEAD BOY❤️✌️
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 26 July 2026 12:01:56 GMT
27719
5323
185
310

Music

Download

Comments

slim.qeen
slim qeen🧜‍♀️🧜‍♂️ :
Which vs abeg I one ready am for my ex my ex Dey call me oh
2026-07-26 15:22:07
2
thona870
Thona🌺 :
Gehgeh dey loose hair for woman oo😂😂😂😂 very sweet man😂😂
2026-07-26 16:07:54
45
bestonyemachi
Best❤️ :
make ah Dey show Una 😹😹😹😹
2026-07-26 12:09:02
77
ohemaadansowah
Ohemaa~Dansowah❤️ :
This gah gah guy wicked pass Tunibu😂
2026-07-26 16:32:25
13
justtomah
￴￴￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴￴￴￴ ￴￴ ￴ ￴￴￴￴￴ ￴ :
Book of wetin 😂😂
2026-07-26 12:33:51
33
itlikeadream
it’s like a dream 🇬🇧 :
This your cap 🧢 don suffer 😁💯
2026-07-26 14:09:22
9
pink.heart.226
pink heart.226🌹🌹🌹 :
my babe dey inside duvet since 😂😂
2026-07-26 12:42:43
7
rejoiceseth
RiRi🌸🌺 :
Gehgeh to the world 😂😂😂
2026-07-26 14:00:19
0
mercypretty66
MERCY ❤️🤭 :
I don mary clock in
2026-07-26 13:07:56
39
uzo015
Es ther :
Believe people on social media at your own risk😂
2026-07-26 13:41:28
25
viciwhite538
grace :
nah person send you message😁😄😃🤣😅😆😁
2026-07-26 16:04:20
5
ayo_june26
🦋A❤️‍🔥Y💎O🌹 :
omor i just dey laugh my ex since yesterday 😅i even called him to ask if he saw it too cause no day wey him no dey post gegeh 🤣🤣
2026-07-26 17:27:02
1
dorasignture
dorasignture :
Who na never see something 😂😂🤣
2026-07-26 13:40:19
1
ama_agyeiwaa414
Agyeiwaa Kode3 💞 :
You people allow this man enjoy his marriage now 😫😅🤣
2026-07-26 13:34:49
1
amamablessing762
harmarmah23 :
geh geh done do pass Judas oh😂😂
2026-07-26 12:14:35
6
hushjazzlyn
ESOSA 🥰 :
2026-07-26 12:31:46
1
sophie48406
Sophie 🥰 :
2026-07-26 12:08:25
1
dozzy550
Dozzy :
Which book 😂
2026-07-26 12:28:23
3
dazim40
DAZIM✔️ :
Open to the book of how dem dey call am, and I read ….
2026-07-26 17:51:30
0
To see more videos from user @judasheadboy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About