@new_money_fashionking: ANOTHER SIDE OF BOI BOI, WE NO DEY DO FAKE LIFE FOR HERE, BOI BOI IS THE BEST THING THAT HAPPENED TO IGBO YOUTH, (U.M.M) UNIVERSITY OF MAIN MARKET. YAGAZIE BETTER DAYS AHEAD ๐
I rather thief than serve dis man๐๐ญ๐๐๐
2026-07-27 06:03:35
148
D. gold Electricals :
I serve my boss for 7 good year,,,, him no touch me ohhh,,, so bro be calming down,,,
dey follow dem gently
2026-07-26 18:33:37
497
BIG FESTUS ๐ :
low key your wicked I swear
2026-07-27 07:36:09
60
Ask on God ๐ฏ๐ต๐ฏ๐ต๐ฏ๐ต :
the day u go settle one ,u go show us how u take settle am
2026-07-26 19:47:50
405
Sirpthehustler :
Na this boy make me laugh ๐
2026-07-26 19:10:56
233
Big dove ๐ :
Low key this man wicked oo ๐๐
2026-07-26 23:19:26
217
chido :
some of the boys there will take it as a wickedness, Mark my world when they are free they will understand that their oga is a good man to them, bcuz this is what they learn from him
2026-07-27 06:32:29
17
ice_money :
U never see boys
2026-07-26 19:22:20
85
ลธรฃrรฃ bรตรฟ รฟรฃrรฃ ๐ณ๐ฌ๐น๐ฌโ :
who go help you no go stress you
2026-07-27 13:10:32
19
SHEDDYWHITE ๐ฏ :
This is what we call discipline for those people saying his wicked. Tomorrow they will not forget all this training nah so my parents take train me ๐ฏ
2026-07-27 21:24:02
1
Pedro๐ :
So if them no suffer for your hand, no be proper boi boi dem do
2026-07-26 21:32:22
38
@ABIGMONI 202 :
camera man dey watch him steps too๐
2026-07-26 20:39:01
46
Walkerln :
I no just like u man
2026-07-26 23:19:37
51
Prince Chimaobi :
all I can say is money is good
I will never be poor in my life
2026-07-26 18:37:54
59
prince samuel :
my brother na so e b, there own no fit dey different, me I serve 8years, and the experience teach me many things, one love bro
2026-07-27 17:49:56
2
๐๐ช๐ค๐ฅ๐๐โฃ๏ธ๐ :
Bro I go make money,for the sake of my children
2026-07-27 15:34:14
4
@Williams :
omo, I can relate ๐๐
2026-07-27 18:38:27
1
nicolekatharina3 :
Make all this boys no gather one day beat you ๐
2026-07-27 06:23:32
45
DANNY BOY 001 :
oga I like ur content but u see this one u better be careful ooo
u never jam guys way wicked ooo
2026-07-26 19:15:26
98
akachimills :
Omo try guide ooh make them no harass your children for internet talk say na training
2026-07-27 00:22:56
9
OKEAGU FOOTIES :
Do you see the way he train his kids too
2026-07-26 19:25:50
180
@ebukaaku12 :
Oga no kill does boys in the name of boi boi, take it easy ooo
2026-07-26 22:47:50
20
Chief Chief ๐๐ป๐ณ :
Senior man show us how u de settle dem
2026-07-26 23:18:21
70
Chioma Stella :
if he doesn't discipline dam those boys go do wose
2026-07-27 05:05:17
29
To see more videos from user @new_money_fashionking, please go to the Tikwm
homepage.