@iamtobijoseph: Omo na wa oh #tdoublej #challenge #bible

tdoublej_
tdoublej_
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 26 July 2026 20:36:57 GMT
373533
68764
611
18199

Music

Download

Comments

just1jasminn
@_hyjasmine💜🌸 :
Cut off mark don change oo 😭😂
2026-07-26 20:45:32
13392
.eve_lyn8
𝓜𝓢 · evelyn·🪽 :
I never even sabi bible verses off head😭
2026-07-26 23:19:56
6778
d.r_fnf
bbw 🦇💙🐐 :
make I just kuku go astray I no sure say god know me self.
2026-07-27 00:36:07
1456
lionelmercy5
Lionel Mercy 🖕 :
Omo heaven get 2nd class? cuz be like people don full for 1st class 😩
2026-07-27 11:35:52
451
sheislove3
Love♥️♥️😂 :
Omo Una go Dey make God Dey think say I no serious with this eternal life🥺😭😭😭😭
2026-07-27 06:52:47
960
gab0riel01
Gabriel :
😭😭😭😭 wetin be this😭😭
2026-07-27 18:32:44
1
marvins1972
Marvins1972 :
i no fit meet up 😩
2026-07-27 18:09:30
0
ada.owerri02
30bg for life🚀🚀 :
At first I no understand 😂😂😂
2026-07-27 13:16:35
0
charlie.pepple
charlie pepple :
just saw the main video what a coincidence
2026-07-27 18:32:44
0
oyin.flames
Oyin 🥀💔 :
so his even talking about Bible i thought it was a novel
2026-07-27 05:46:44
1779
_matw_
_matw_♐️ :
Wetin be the new cut of mark 😂
2026-07-26 22:06:22
1091
concieted
BEEJAY :
Won tun tin de ooooooo🤣🤣🤣🤣 E de ma rora now😂😂😂😂😂😂
2026-07-26 20:44:50
263
.anony_mous27
Anonymous :
I saw the video o e shock me😭
2026-07-27 10:17:14
1
joanabae5
Joana :
Bible dey get sound ahhh Omo e sure me die I no fit meet up 2/10000000
2026-07-27 09:30:54
1
itz.mhiz.taltd
blackgirl🏹🖤 :
cut off mark do change 😂 Omo e go far
2026-07-27 02:07:21
38
ayo.bami__
Hannah :
Like I always say if all these people no enter heaven e go pain me 😭
2026-07-27 00:42:10
54
userfotis2
Fotis :
guy 😭😭😭🤣🤣🤣🤣🤣 you funny
2026-07-26 23:19:54
61
increa.s3
increa.s3 :
oboy u sure say we go fit meet up😂😂😂
2026-07-27 02:13:44
99
e_football_princess
Bola Ahmed Tinubu :
us still dey this heavenly race?
2026-07-26 22:04:08
25
tobaychukwu
Tobaychukwu🏆 :
Cut of mark for heaven?😂💔
2026-07-27 16:43:07
7
To see more videos from user @iamtobijoseph, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About