I should have sent this to my mum but she is deeper life and you’re wearing bump short 😭😭😂😂
2026-07-27 16:28:39
4553
Maryjane 🦋 :
Me 5k since may 😫
2026-07-27 11:16:16
484
Joy 🦋 🧚♀️ :
Yes mummy the 10k from 2025 is still remaining 😂😭
2026-07-27 19:49:50
1503
IYA AYO 🥰 :
🤣🤣🤣🤣🤣werey
2026-07-26 23:52:06
3771
Yusuf ENIOLA🦁❤️ :
Money wey go reach u sign out😂😂😂otin wo ago alago shishe
2026-07-28 13:17:51
4
Sessy :
Me Wey my dad send 3k since on Friday😂😂
2026-07-27 12:16:53
1034
olatuaqu016 :
Bring me back with anything abeg , I want post maale response 😂😂😂, but e sure me say nah vn sha
2026-07-28 22:15:09
1
Morayo💞💞🦋 :
Wrong fyp, nah my mum supposed see this video
2026-07-28 13:10:05
1
Kebby🥀💙 :
My dad told me to spend 2k for 2 months 😂😂😂
2026-07-27 20:31:02
174
Fisayo❤️🔥🤭 :
Dem dey give una 1500?? Ah u dey enjoy ooo 500 I no see😂
2026-07-27 10:38:46
855
Boy Alone💜🕊️ :
You are funny I like you😂
2026-07-28 18:09:02
63
success :
Omo you Dey spend lavishly ooo 1500 suppose carry you for 2 years 😭😂😂
2026-07-28 10:51:31
127
♣♥niffy♥♣ :
My food stuff has finished, I don't even know what to tell them🥺. Let me send this video to them.
2026-07-28 17:44:44
4
Khiz joe bossman :
as in they think say make we dey spend 1 naira each day
2026-07-28 10:01:10
2
Barokah :
$1500???? 😂😂😂
2026-07-27 06:22:26
429
slimi💃 :
Blood of Joseph
2026-07-26 23:03:00
161
Misty Creatives :
I need to open TikTok for my dad, cause he needs to see this😂
2026-07-27 19:42:42
19
ADEMOLA✨ :
sent it to my mum 😹🤲🏽
2026-07-28 18:44:17
59
🤎♊️ :
And my dad will say “peele omo mi ko take ooo,mo omo eni to n shey ooo ranti Ibi ti o tin Bo oo”……next week I will send you something shogbo ma manage 😭🥺☹️
2026-07-27 09:05:23
203
جليله🥰💚 :
Aswrrr
this was me yesterday explain nonsense I even got angry along the line 😂😂😂😂
2026-07-28 09:46:28
7
Alade Sings :
Reallll😂
2026-07-27 11:16:30
6
To see more videos from user @ireoflagos001, please go to the Tikwm
homepage.