@bigbrothernaijas11: #BBNaija #BBNaijaSeason11 #BigBrotherNaija #BBN #Naija #RealityTV #Trending #FYP

BIG BROTHER NAIJA S11
BIG BROTHER NAIJA S11
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 26 July 2026 20:56:55 GMT
129193
24208
323
389

Music

Download

Comments

bold_beauty04
faithy🌚❤️‍🩹✨ :
na dat married woman dey vex me since yesterday 😫🤧
2026-07-27 07:09:02
281
supercalifrigilistic_
🌹💕🌹 :
Disqualification na water for this season😂these people wey i dey look,go beat themselves o😂
2026-07-27 04:14:23
844
princesstasha37
_𝓉𝒶𝓈𝒽𝒶.𝒹𝑔𝒶𝒻🌸🎀 :
Be like this set go stress biggie😂
2026-07-26 23:12:45
542
bnr_cakenmore
BNR_cakesnmore_Benincity :
Omo na trouble I jus Dey see o 😂😂😂💔
2026-07-27 01:50:00
198
estheramaka17
AMAKA🌺❤️ :
The yes big brother Dey sweet them ooo😂una go soon tire no worry
2026-07-27 07:20:16
93
brwnsgr1
@BrwnSgr :
Fight go too plenty for this season, cause we go get plenty crazy people here😅
2026-07-27 07:09:27
31
sweetedogul
☯︎𝖿𝖺𝗄𝖾!𝗌𝗆𝗂𝗅𝖾💕🖤︎𖤍 :
my man
2026-07-27 00:58:20
127
grace.of.god4269
Grace of God :
all those una strategy don cast make una change pattern 🤣 😂
2026-07-27 02:47:30
92
blessedchild2321
꧁🛡️SO★BLESSED007꧂🔥 :
I miss biggi voice
2026-07-27 04:35:50
61
e.o.e219
E.Ø.E💋 :
na this girl go first start war
2026-07-27 09:01:48
8
haryobami.mide
iremide 💗💕💗💕 :
big brother oooo
2026-07-27 08:51:54
1
sodiq.opeyemi257
Alfa Opeyemi cash 💰 Agbaye🤍 :
Nah one by one u go Dey disqualified 😂😂😂
2026-07-27 09:13:37
1
akinjoy0
Joy baby by Grace :
I don miss big brother voice oh 😂
2026-07-27 06:54:28
17
ur_angel4335
Ur_Angel❤️🥰 :
People plenty wey go collect strikeooo😂
2026-07-27 05:28:57
32
chizzy.love830
Chizzy love ❤️ 😘 :
She resemble misi
2026-07-27 09:23:48
1
mro_official
Da Home Boy (DHB) :
Dem go too disqualify 😂😂 Biggie pack the inner Nigerians for this season😂
2026-07-27 07:59:04
3
adepa_cosmetiques
Adepa_Cosmetiques :
Biggies voice never change
2026-07-27 07:52:21
6
maaaaamarh_
Maamarh🦋✨ :
When is the show going to end plss?
2026-07-27 01:59:33
94
titto.4
🦋Tîåñä~bluries💙💙💙🦋 :
Bluethopia for the house 💙💙 you're my fave already
2026-07-27 03:19:37
23
sweetodii_glams
🥗SWEETODII_GLAMS💜 :
hmm fight go much oh no joy
2026-07-27 01:35:57
22
chidubem.sylvia
Chukwudubem🌺 :
Make una no stress my big brother ooo 😒
2026-07-27 06:39:56
6
joanbaddy
joan🌹baddy :
Make Dey remove Mercedes
2026-07-27 06:23:15
13
essyadrea
candy :
i can see Yusuf Muhammad the winner already
2026-07-27 07:11:11
6
To see more videos from user @bigbrothernaijas11, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About