OMO
once a girl asks me for sub or recharge card or hair this days, na so my feelings for her go just vanish.
i really dey imagine if I fit get married oh.
i can only pay attention if it's business talk that will benefit me.
2026-07-27 08:35:24
17
@SOSA-DIALLO@ :
I nor Dey press shi shi 😂😂
2026-07-27 12:09:30
0
👾pain🥀🥀 :
Dem no dey even send their parents money o
2026-07-27 15:44:44
7
Big Star ⭐⭐✨ :
💯 😂
2026-07-27 03:13:28
1
@SOSA-DIALLO@ :
Them still later tell you say “ what have you done for me “ lol 😂
2026-07-27 12:11:10
5
draula00073 :
Talking stage max 20k outing na say I won comot from my hus try new place after 3 days max how e be come over let’s have sex u no gree bye bye next please relationship na big Ponzi scheme
2026-07-27 18:03:01
2
uc global :
I'm so poor i can't even pay attention to her 😂😂
2026-07-28 15:36:11
0
@Theconsciousmac :
yahoo and financial literacy no de go along
2026-07-28 03:27:51
0
SOFTNAHONGKONG :
I better blow my 2k dolls alone make I regret later that day I remember say I give woman
2026-07-27 17:28:59
2
[MOSES<>EFB] :
😂😂😂
2026-07-27 01:01:29
0
To see more videos from user @jamigans8, please go to the Tikwm
homepage.