wetin senior brother dey find for the same app? 😂😂
2026-07-27 19:51:36
5
🎀Barbie🫧🌸🦋🧜♀️ :
Wetin him dey find fr tinder
2026-07-27 19:01:43
0
Asa Jude :
Chinaza don go far 🤣 still check inmessage 🤣
2026-07-27 18:18:20
0
Queen B :
I'm very happy for them because the way they call other people sister ashawo as if their own sister is Jesus Christ I always say this now who them catch be thief
2026-07-27 16:49:46
0
ℤ𝔼ℕ𝕆 ✪ :
Oga leave her for us na
2026-07-27 09:55:35
497
Spain🇳🇬 :
He for wait make them talk price first 😂
2026-07-27 11:23:49
310
Johnny :
Omo the pain for the guy voice 💔
2026-07-27 09:18:39
352
AG baby :
i just won start because my landlord go soon push me outside.
2026-07-27 13:41:14
41
UFAN OF THE FEDERAL CAPITAL💐 :
you dey take care of her?
2026-07-27 11:48:35
92
Love💕 :
Wetin him self Dey find for the tinder
2026-07-27 13:47:11
49
Perry🤍✨🍃 :
Watin u sef Dey do there😭😂
2026-07-27 10:20:45
72
DOZIE ❤️🔥🥷 :
Omo ehh she no try oo 🥺😔
2026-07-27 06:55:04
54
Perry💅🌹 :
See as my heart skip 😂😭
2026-07-27 16:26:07
2
Real Nosa :
I know the girl 😂😂😂
2026-07-27 10:25:49
25
VEE🎀🖤🐆 :
You go pay Abi u no go pay🥲😂😂
2026-07-27 12:14:43
13
𝟙𝕤𝕥 𝕊𝕒𝕄𝕦𝕖𝕝🪬 :
Senior brother Watin u Dey find for Tinder 😂💔
2026-07-27 11:14:14
10
naza fc💕😻 :
😂😂
abeg which chinaza
2026-07-27 10:29:53
18
TeeGee🥶👽 :
Wetin snr bro sef de find for tinder shuu😅
2026-07-27 10:22:50
17
agunwa__042 :
The pain in his voice 🥺
2026-07-27 09:52:53
5
☁️MR ËMMÃÑÜËL💹11211 :
omo
2026-07-27 03:45:20
6
Oscardivine :
Abeg leave Chinaza for us senior brother 😂 whrrr in Benin is Chinaza I wan patronize her good work
2026-07-27 10:03:48
5
To see more videos from user @is_isioma, please go to the Tikwm
homepage.