@jago1110: #20000likes🥰goviralplease

J🍭A🧶G🚬O🚶‍♂️
J🍭A🧶G🚬O🚶‍♂️
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 27 July 2026 06:00:52 GMT
175721
7185
140
4231

Music

Download

Comments

olasunkanmi9382
OLASUNKANMI ❤️ :
I go still collect ham 😂money must be made
2026-07-29 22:06:08
1
investorfx57
investor/fx :
Nah so one guy asked me if get Cash App $400k , nah once I replied him bro no be me get that car wey i posted this morning ooo😂😂💔💔💔
2026-07-29 00:02:46
385
nkemdirimj12
Nkemdirim :
Na inter-agency task force them go set cus of your matter 😂😂
2026-07-29 21:15:21
1
finance4989
David :
na full football club signing him wn pack??😂😂
2026-07-29 22:05:41
0
lordshef1
@lord shef :
if e don dey enter hundred of thousand my hand no dey
2026-07-28 20:50:16
134
loner_1229
ekoooooo :
why ? the question mark muzz me 😂😂😂😂😂😂😂 na one kind face reaction he go use type that why
2026-07-29 07:01:37
49
big_budor_lee
ABDULLAHI🐐🌴🧃 :
Naso pokiyor posted one for snap 😂😂
2026-07-29 13:03:08
27
dezny018
Dezny👿 :
Even cl agree to pay me i go reject am 😂😂
2026-07-29 19:53:07
1
mide_fwesh
Rabayaz :
I get opay ooo Abeg direct am to me 😂😂😂😂
2026-07-29 08:46:39
14
centrodesoluciones7
aline centro :
laugh Wan kill me 😂
2026-07-29 11:43:12
9
wfspiritpaid2
Adebola🧌 :
😂
2026-07-28 20:33:06
23
oliverfreeman607
DC. :
you go miss 18 world cup and 12 champions League
2026-07-29 18:36:14
2
engrobimmerichuks
Forever blessed ✅❤️🔒 :
na me you wan Mak I miss next World Cup bah😂
2026-07-29 11:22:43
7
vibezfurniture
vibez furniture :
Omoh but let imagine that the money con drop hummm fbi go trace the money come Nigeria ooo
2026-07-29 13:28:35
7
perfectt_cancer25
✨OLU EBUBE✨👹 :
Anything were make total billing pass 1.5m doris count me off
2026-07-29 11:17:58
6
akteef1
￴￴ ￴￴￴￴￴ ￴￴￴ ￴￴￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴￴ :
Omo I go collect am seh
2026-07-29 18:07:09
0
exx_boy2
exx_boy2 :
Ati interpol o Ati FBI o Ati ClA Ati Mossad o Ati M16 everbody go Dey find you 😂
2026-07-29 18:49:42
3
lill553
Cody🫂❤️ :
Facebook needed
2026-07-29 12:39:09
0
icenations
Ice 🧊 Nation🪐💫🌏 :
😂
2026-07-29 14:02:51
2
To see more videos from user @jago1110, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About