Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@water_mani101: Listen and learn PT2#al #fyb #cult #cultura #culture
Water_Mani_Of_Lagos💯🎙️💛
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 27 July 2026 07:59:11 GMT
198427
21745
737
1068
Music
Download
No Watermark .mp4 (
5.08MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
4.63MB
)
Watermark .mp4 (
12.01MB
)
Music .mp3
Comments
HORLY :
Bruh nah lie only if you wish to that’s when your friends movement go dey bother you
2026-09-17 07:58:42
0
hammedino💞💕❤️❤️ :
ajeh true talk 👂👂⚓⚓⚓⚓⚓
2026-09-17 05:09:35
0
Waskey fingers ♈🔥💯 :
I'm proud to be Jewish✍🏽...Dawa✌🏽
2026-07-27 09:35:28
275
BANTYLINA ❤️ :
for 2026 😏
2026-09-17 02:44:39
0
poslee :
nah lie boss
2026-09-16 11:30:23
0
olamz_steels construction 🚧🦺 :
No lies brother
2026-09-16 11:33:07
0
H O L A :
ThankGOD for the peace of mind🙏🏾
2026-09-15 12:51:14
0
Olayinka Olanrewaju 🪴💥 :
can person wey don game b4 comot???
2026-09-01 10:50:52
10
Vini⚽️ :
If I Dey with my friends them go Dey call me LB and I no mind lol 😂
2026-07-27 15:14:29
23
FËLÎSTÜX 🕊️✌️🇳🇬🇬🇧 :
WE DEY MOVE GO ANYWHERE, NA THEM STILL ADVICE SAY MAKE I NO BELONG
2026-07-27 16:21:26
34
TESLIM TAOFEEK :
And i choose sports and food ooo😭😭😭
2026-07-27 14:20:20
54
adeleye adewale 001 :
bro nah big lie all my friend's dey be man seen 2015 I no do anything till now
2026-07-27 14:39:29
81
Alhaji Jubril :
All my circle na lord I dey always respect their privacy
2026-07-27 13:09:16
45
ODMS :
There is absolutely nothing to gain from it just death
2026-09-06 06:29:55
16
Fela 2 baba ogba :
Washere omomi Jackson tell dem make them ear
2026-07-28 06:22:26
22
Ruth Bennett Hebert :
That aiye own na lie only if u won join them willingly
2026-07-28 03:54:35
6
@Awosami_ :
I remember that year when I ask a friend to give me drink and he said I no belong .....as how nah 😔
2026-08-15 20:40:01
5
OLA :
Those wey don do am Dey regret am I swear
2026-07-27 15:52:23
77
CAPITAL O :
Egbon that one na lie ajeh …..
2026-07-27 12:13:07
26
AJAGBE OF LVGXS :
na truth you talk ooo
2026-07-27 12:08:28
15
Olayinka55 :
that its the reason why you need to be caution moving with strangers anyhow...
2026-07-27 18:56:45
6
TOP Luxury :
I day suprise till now I no join and I grow up in the most rugged place in Lagos. Na now I day appreciate my stubbornness does days
2026-07-27 12:07:58
5
Zumah :
I swear dem no Dea advice person until e join😂😂😂
2026-07-27 22:05:51
5
kings'babyface 001 :
No be lie bami that’s why i Dawa
2026-07-27 08:35:02
8
♉️ 17 :
Na person wey no get self confidence and self control go follow peer pressure ooo.
2026-07-28 09:40:02
5
To see more videos from user @water_mani101, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
ချင်းတောင်တန်း#တောင်ဇလပ်ပန်း 🌺#မူးရင်းအားcrdပေးပါသည် #အားပေးသူတိုင်းကိုကျေးဇူးတင်ပါတယ်🥰🥰
@customized gifts💜 🤭
udah mau 50 tahun masih berantem begini 😭🫵 #berantem #creammask #kerutan #awetmuda #sibling
#creatorsearchinsights #مكس #حسام_الرسام #ياسر_عبد_الوهاب #اكسبلورexplore
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy