@akwakwaofrealestate: See Hotel Wey Dem Say make I Lounge for Owerri, I Run Imo State want finish me #reelsvideo #tiktokvideo #akwakwaofrealestate #owerri #lagos
Concord for Owerri wey me and my sis inlaw dey ball lowest room na 250k
2026-07-28 16:47:15
475
Chimezie Isaac :
Owerri is not a town,
Owerri is a city
2026-07-28 07:07:48
163
🇳🇬 yourweirdo🇳🇬 :
I swear them no born efcc to put body concord hotel 😂😂
2026-07-28 13:13:57
59
Lilian🦋💞 :
Dem Dey renovate am now
2026-07-28 15:25:07
145
smartking :
E no far form NTA ❤️❤️
2026-08-03 19:13:49
0
Wizzy River First Son :
The most expensive hotel in Owerri is Bromford Hotel in Owerri $221 dollars per night
2026-07-28 17:53:18
77
Bola Ahmed Tinubu :
the cheapest room there is 50k
2026-07-28 07:56:40
6
$450,000 :
eko hotel na 330k i de lodge 2 months and, so calculate.
2026-07-28 15:45:53
18
Shelley :
Hotel weh cost pass de.. Try Oxygen, Emaculate or hotel De Copperfield
2026-07-28 16:32:03
26
BiG_cArLoS :
EFCC no fit burst this one😭😂 dem go find room tire
2026-07-30 00:35:05
5
Kelechi Mbachu :
in the early 90's some 419 men the live there 2years owerri na where I grow up e get one particular 419 man wey dey there for long na governor give instructions make them pursue comot
2026-07-28 07:30:45
9
️ASIKA :
2026-07-28 11:26:12
6
Ogadinma Kelvin ☑️ :
E no too cost that year unless as them renovate am… go orji flyover them plenty their too and it’s fun and safe
2026-07-28 08:47:42
7
yellowmf8 :
See me n my daddy 2014 😂😂😂…. See as concord hotel fine now 😳😁
2026-07-29 02:30:06
10
TALLEST OF OWERRI :
Concorde old glory lol😂
2026-07-28 04:36:20
7
Munami 🍒🌸 :
Go protea
2026-07-27 20:50:31
6
Tidinz_Nazty69 :
Concord intercontinental hotel Owerri
2026-07-28 08:57:11
9
Unlimited Power Solutions :
prestige hotel for old road nekede dey expensive pass concord now
2026-07-28 01:31:54
7
🧑🔧🧑🔬Engr.K🇳🇬🇪🇺 :
this is concord hotel
2026-07-28 09:42:57
13
Everythingbella💞 :
Y’all come buy snail snack abeg
2026-07-31 03:23:19
0
†𝕸𝕽 𝕸 🧃† :
omor nah where I dey stay
2026-07-28 20:18:12
0
Gift Isaac :
You lie they never open that hotel 😂😂😂
2026-07-31 14:04:35
0
Preshynice01 :
Who lodge make I come receive small Ac
2026-07-28 17:07:36
2
To see more videos from user @akwakwaofrealestate, please go to the Tikwm
homepage.