@enejadivineo1: LETS GO HUNTING FOR APPLES 🍏 #nigerian #nigeria #apple #tree

ENEJA
ENEJA
Open In TikTok:
Region: FR
Monday 27 July 2026 13:18:07 GMT
192349
32886
431
109

Music

Download

Comments

jiretrnxqv6
fluffy :
something we ripe for my eyes you talk say e no rip
2026-07-27 13:22:45
529
deevine172
𝔇𝔢𝔢𝔳𝔦𝔫𝔢 :
if na Nigeria e for don finish o
2026-07-27 14:28:05
83
shepenew8
@. :
If na Nigeria dem go don put juju so person no go fit pluck
2026-07-27 18:32:27
117
sharpman124
✰N̠EZ̠I̠R̠U̠✰ :
If I come there I go empty that tree 2 sec 😂
2026-07-28 00:15:41
211
catmochiblues
blue will :
were you dey run go
2026-08-18 07:56:11
0
last_born_of_geh_geh
geh✨geh lastborn :
if na Nigeria them for done chop the tree 🌲😁
2026-07-28 12:18:40
23
user3585008549409
mjay 234 :
make una no vex ooo shey nigeria get apple tree☺️
2026-07-28 04:58:46
44
funnyangel124
☞SÃMŪËL☜ :
Gehgeh don marry u dey chop apple
2026-07-27 13:40:48
19
igweabel69
ONYIGWE💫 :
My best part 😁〽️
2026-07-27 13:44:35
130
userfavourxh
fave bby 💙🤍💙 :
I've never seen apple 🍏 all my life in this Nigeria 😪
2026-07-28 07:03:49
6
igign39
SÔMTÉË 💥 :
u see that one way dey poisonous I don chop am many times 😂💔
2026-07-28 14:14:58
7
joeboyisunknown
☯✩𝕡𝔸𝕀ℕ✯ :
abi na only me and Eneja the do this move 😏😏
2026-07-28 22:32:54
8
user7106675244382a
Mbappe :
metor
2026-07-27 13:22:35
7
preshluv15
Preshluv💚💚💚 :
if na Nigeria now u go see ogwu for every tree😂
2026-07-27 13:42:17
10
tee.fee8
proudly redeemer 💕🔥 :
Omo e no dey hard to know Nigerians when they go another country 😂😂😂
2026-07-31 13:28:26
6
bakare0451
Bakare04 :
Do you love him
2026-07-27 13:31:07
15
fernandez_1181
Fernandez :
Na ma be first oo
2026-07-27 13:20:32
4
nifer0031
nifer0031 :
Omo we Dey suffer for Nigeria 🇳🇬
2026-08-09 11:07:45
2
sheriff04889
Sheriff :
Which country bro
2026-08-03 02:14:29
0
_badboilgm_
Larrygmoat07🏆🎖🏅 :
Which country u Dey pls make I go dust my pali con meet u
2026-08-10 03:07:41
1
thatgurlbianca1
Bîãñçã 🧚🤍 :
what country is this
2026-07-28 23:47:57
2
fonyuyziada
Fonyuyziada :
Pls which country is this
2026-07-29 10:06:31
2
To see more videos from user @enejadivineo1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About