@onastheentertainer: Chase i know sey ur lungs don slimfit, u to dey smoke #goviral #foryoupagе #fyp #CapCut

Onas
Onas
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 27 July 2026 13:36:15 GMT
1144188
219498
1422
33563

Music

Download

Comments

m01ra._
Realtor Moira ESQ :
😂😂😭 nothing dey this life again oo snoop dog don leave long pass many people
2026-08-03 22:10:31
12526
bruce_acc0unt
Bruce_Fr0mMars :
if I die before my elder brother e go pain me like mad 😭
2026-08-02 13:30:10
17482
richy_gotpaid
ᖇIᑕᕼᗩᖇᗪ ϟ :
funny enough many of us fit die before Tinubu 😁
2026-08-07 13:50:09
1164
cypherfx01
Cypher :
Fat dey kill faster than smoke o even tho I don’t smoke 🚭
2026-08-03 08:12:27
2206
im_ola_chase
Wunnaaaaa 👽 :
Why chase nah
2026-09-30 01:32:33
0
kayceeflex641
Kaycee is flexing  :
na so one of my guy brother die oo and he no dey smoke and my guy dey smoke anything and wetin kee the brother na lung disease
2026-08-02 17:01:12
1403
biggestbatman
Banji Gadgets And Gaming Hub📱 :
Make lungs clean,make car come Kpai person.😭
2026-08-03 23:36:03
1536
blvylien
. :
Why this no dey trend
2026-08-02 12:48:02
4931
kosi_thony
Kosisochukwu🦅 :
I clean die 😂
2026-08-02 19:55:32
792
khobby.khastard
Khobby Khastard 💰🇺🇸🇬🇭 :
T.B Joshua serf die but SnoopDog still Dey live…
2026-08-09 07:23:34
101
_crispa21
💔_•🥀 :
E go pain me if my mama die before my papa😏😭
2026-08-04 08:17:23
452
ebube_17
Ebube👑 :
nna calm u go kpai before me 😂😂
2026-08-02 18:40:16
509
realjoel48
𝑀𝓇 𝒥𝒪𝐸𝐿 :
bro u deserve more attention than this
2026-07-27 14:39:56
758
just_ma_vi
🦷AVI :
This video suppose trend na
2026-08-02 12:07:32
98
danitise
OMOYA D :
Bro you're actually funny keep it pushing
2026-08-01 13:21:22
70
dr.light96
Dr LIGHT :
Bro my brothers Sent me this video 😂
2026-08-07 11:45:56
9
qrcjr
louis. :
proceeds to die
2026-08-03 23:40:11
7
crown..xr1
Crown Xr :
Guy Una Dey forget say sugar kill faster than smoke ?
2026-08-07 14:02:29
84
junior1_oo0
. . :
Wiz Khalifa don die?💁🏾‍♂️
2026-08-05 16:13:12
32
datsboichase
BOI CHASE :
Chase bawo??
2026-08-06 12:32:07
10
depressed_chase
7%🪫 :
😂😂😂 watin do my lungs
2026-08-02 16:18:48
20
letmecook493
letmecook :
why this guy dey always vex?
2026-08-10 21:21:48
9
goziemovez_
.💯 :
The thing wey dey vex be say you need dey get the views you deserve
2026-07-31 19:20:58
25
To see more videos from user @onastheentertainer, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About