@klins_mann1: He’s tryna hide it 😂 #Football

Klinsmann
Klinsmann
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 27 July 2026 14:06:29 GMT
447810
102267
894
16393

Music

Download

Comments

styce_ng
Olotu Oluwaferanmi :
See material whey Zirkzee go drop for enemies 😭😹
2026-07-27 21:18:03
5061
da_salvatore
Danny!!!🤍🤍🤍 :
Which aspect of football does this training help?
2026-07-28 08:50:47
1016
aliyuray
Aliyu :
Zirkzee don give our enemies content ahhh
2026-07-27 20:57:44
3744
kennenxr1db
Cheluchi💚 :
Nah boniface you Dey call name indirectly?😂
2026-07-27 19:27:00
1918
messydz123
Grestly🙁 :
why he dey use zirkzee
2026-07-27 15:50:05
1607
ogsam2001
🅾🅶🆂🅰🅼 :
But this zirzkee go too sabi dance oo
2026-07-28 06:15:36
316
jidda.gram
Jidda! :
U Dey madttt na my player be average?
2026-07-27 19:30:24
386
trinitytochiii
Trinity :
😁😁😁 and he come get one sweet goal for pre season
2026-07-27 17:12:03
325
omg.itsbr1ann
br1ann❤️ :
bro dey tear steps call am training 😭
2026-07-28 12:40:58
37
flairboy77
Flair Boy 🥷🖤 :
Season wey go sweet na from July we go know 😂😂😂
2026-07-27 21:47:03
80
dontcareaboutanyone26
🥷icily :
Why’s this not going viral😂😂😂
2026-07-27 16:50:27
88
agbolahan2340
Agbolahan🤝❤️ :
He Dey train for Acceleration burst 😂😂😂😂
2026-07-28 15:06:25
36
kaneswago
Kane :
Omo see ingredients Wey this zirkzee boy don give my enemies now
2026-07-27 20:02:17
51
To see more videos from user @klins_mann1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About