And the boy no go gree ooo 😂😂😂, en go wan Dey over do 😂😂😂
2026-07-28 10:24:23
1
WaDe :
she dey tell you now you dey ask questions....na una dey cus problem for una self
2026-07-28 12:56:01
0
Adeola24 :
A man who uses Money to make a lady stay in a relationship with him is a FOOL.
2026-07-28 08:37:29
10
Olakunle :
You go first see sign , before you see wonders 😂
2026-07-28 06:14:45
322
Eddyking :
I like girls wey dey talk their mind aswear 🙏
2026-07-28 07:50:30
193
Sadeeq_SG :
No forget wetting dem use play tell you
2026-07-27 20:08:26
217
ASHER-TECH CEO :
she is seeing someone else already..
2026-07-28 08:53:31
80
Gwin Lordy👁️👁️👁️ :
you better thank God she dey honest with you
2026-07-28 07:53:32
47
@Chef Adam 👑🍓🇦🇪 :
madam don say d fact
2026-07-27 22:07:01
2
udcollectives :
De guy na Goat normally
2026-07-27 21:22:46
100
RICKY!! 😈 :
No forget waything them use joke tell you
2026-07-28 11:49:37
10
mr.Chima147 :
Those who ignore signs must see wonders
2026-07-28 09:25:17
11
MiMi LaRzY :
if na me na there I go break up asap
2026-07-28 12:16:50
6
____AdeGoKe🧃🤍 :
Even if GehGeh marry i go still follow his rules
2026-07-28 05:15:45
19
𝐁𝐎𝐁𝐈𝐓𝐎_𝐎𝐅_𝐁𝐄𝐍𝐈𝐍💫 :
Signs before wonders 🤣
2026-07-27 20:13:39
19
Ortiz-naira :
Them use joke tell am truth 💔
2026-07-27 14:33:08
20
Benbillion :
Bro this is not a joke, take it very seriously
2026-07-27 21:31:58
6
SAMBO :
Na me go first leave 😂...
one of my Ex tell me that year say she no go like marry person wey e mama still dey alive....I record am....when love come enter her head.....I tell her say I no fit marry her because my mama still dey alive 😂.....Her mama dey alive oo...but she wan make my mama die 😂😂😂
2026-07-27 21:04:04
59
BARILEDUM 🤍🚀 :
You go think say na play till e sub 😪😂😂
2026-07-27 22:49:03
17
d.a.n.i.e.l_417 :
If you ignore signs you no fit avoid wonders 😂🤣😂🤣😂
2026-07-27 19:31:44
5
Chris :
Bro, she already has someone.
If you like carry am play.
2026-07-27 21:38:18
7
Zamanny Daniels :
and the guy still dey ask her
2026-07-27 20:09:29
17
To see more videos from user @felajero, please go to the Tikwm
homepage.