I do a food business and my mom runs a restaurant and bar but I swear I no Dey ever eat , sometimes I have to go and buy Kunu or corn or massa 😩😩😩 I’ll cook for the whole family and then call my man to say I’m hungry 🥹🥺 most times when I say I’ve not eaten it not cuz no food it cuz i don’t see the need to say I have eaten when i haven’t because there is literally always food 🍱
2026-07-27 16:10:12
13
Qween tee❤️ :
Abeg ask me😩
2026-07-27 17:21:54
6
Davi :
I go ask o 😂😂
2026-07-27 16:50:09
8
flexyfashion411 :
From defense to attack 😂
2026-07-27 23:14:04
3
NAILMEBABY 💅✨ :
I swear
2026-07-27 22:01:22
2
MR NONCHALANT 🧃 :
Omo I go ask you if you say no I go tell you go eat life nor hard 😂
2026-07-27 21:47:13
3
fhabulox :
My babe wey en sister na caterer….food dey waste for their side …
2026-07-27 23:02:59
2
The Homelander :
These days i no Dey even ask u go just see im hungry ooooo
2026-07-27 21:36:24
2
To see more videos from user @ovopureheart, please go to the Tikwm
homepage.