@arakunringoke: Make una no count me plus them now😂🤲🏾😒

Goke
Goke
Open In TikTok:
Region: US
Monday 27 July 2026 15:48:43 GMT
75070
9288
258
2088

Music

Download

Comments

otm_d_realtor
otm_d_realtor :
I go like make my woman buy me Lambo or G-wagon as birthday gift 🎁
2026-07-28 16:47:22
8
lawal33332
lawal33332 :
Make I dey see car as birthday gift or trip to Maldives 🇲🇻 😂😂
2026-07-28 07:35:17
48
id_hayjay
Uncle Ajala :
Emi full house husband 😂😂
2026-07-29 15:05:44
1
mo__bolaji__
BOLAJI :
my wife must be successful, I go still perform my responsibility as her husband but she must make me proud ooo, I wan use my wife show off, make I fit tell people say yes na my wife be that
2026-07-29 15:24:47
10
abraham.jasper
AJIbØL@🤍🥱 :
My wife must carry me go polanco abeg😩🥴
2026-07-29 04:30:00
1
mareclo123
KAY ~ NINE WEARS ✂️🧵💯 :
Na women wey guide pass me ,I Dey follow 😂
2026-07-27 21:09:34
49
olamiposiolasr
olamiposiolasr :
I pray my wife buy me house self even if she get money pass me nothing go happen na plus ❤️
2026-07-28 17:02:19
6
donhalogen414
DonHalogenElectrical&solar :
Abi you and who
2026-07-29 08:31:37
1
dml_x3
ADEDAMOLA👑 :
Who God don bless no man can course abi how them they talk am 😹💔
2026-07-28 19:25:02
2
ilyaarewa1
Arewa Pen :
I believe only a man that's not destiny for greatness doesn't want his wife(someone daughter) to be successful than them.. I just mark attendance jaree Prof....
2026-07-27 19:10:10
28
moreee3198
FancyFits ✂️🪡 :
Na like that una dey talk, until she start making the money 😂.
2026-07-27 16:10:01
22
opealayo48
Ope alayo✨💙 :
the way i go spoil my man if i get money won ma ni mo ti fi se oogun owo ni 😂😂
2026-07-28 13:58:25
7
dc_tech_haven
dc_tech_haven :
Guide pass me I no get issue ajeh 😁
2026-07-27 20:01:16
30
en3rgy_001
OLUWAFEMI🪖🖤. :
The bills go reduce sef
2026-07-28 07:46:02
18
akeju001
Mide’s luxury empire :
Our Olori ebi is not like that ooo
2026-07-27 16:43:43
7
masko_lee
Masko_lee📈🔫 :
I’m rooting for my bby to be very rich so I can be proud
2026-07-27 22:58:29
6
bobby.maney
Dimeji🏝️ :
Babe Business class or PJ ? 😍😂😔
2026-07-28 17:19:49
1
ibadangadgetdoctor101
ibadangadgetdoctor101 :
My babe guide pass me die 😂😂
2026-07-29 13:39:45
1
21thugboi
xtandard :
Marry a giver
2026-07-29 08:10:53
1
aramide.julius
Aramide julius🎱🎱🎱 :
A dafun yin jare Baba mi 🥰🥰🥰
2026-07-28 13:32:56
1
ifetaofic
ifetaofic.studio :
Emi oko madam Lola
2026-07-29 08:00:56
1
07066848854omoaje
OMOAJE :
your wife will tell us😂🤣😂🤣😂🤣
2026-07-28 12:25:53
1
ifeoluwaferanmi1019
Ife Oluwa Feranmi :
Emi oko tailor igbalode.. Iyawo mi n ran yati 😂
2026-07-29 18:17:15
1
To see more videos from user @arakunringoke, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About