I remember when I sell tuber of yam for 200 naira for my roommate 2024 January 😂💔
2026-07-30 03:40:38
1
big_daddy_fx :
U enter this year with iPhone 11 guy see me now Dey build house 🙂❤️dem
2026-07-28 18:12:03
68
Loseyi🌟💜 :
As I see that orange cloth I don know say nh you….😔
2026-07-29 12:03:55
0
🕷 :
E don get before e no get again no go be our potion
2026-07-29 13:03:32
14
🙂↔️🤐 :
Omoh that time wey be say my friend wan go out base on say I no get better cloth them yenk me drop me Omoh I no firt forget but now non of them reach me Alihamdulilah
2026-07-29 10:29:43
10
Danielk :
Nah only one cloth I Dey wear every Sunday
2026-07-28 16:54:48
67
PLENTY.MOORE 🎶🎙️ :
Nah so dem tell me say nah nah only Ankara I get I nor fit forget 🥺
2026-07-29 19:36:58
2
❤️🩹. :
2024 na blast kwa o….na 2023 show me watin mouth no fit talk
2026-07-29 10:21:51
17
匚卄丨ᗪ乇尺卂🦞🧘 :
No be joke 😳 oooo omo I cry 😢 when friends tell me this thing but God pass them ooo I still carry them go buy clothes they father 😏😏😩
2026-07-29 00:55:24
7
ᴄʜᴀʀʟɪᴇᴇ🧃 :
How e con be now !? 🙂↔️
2026-07-28 21:44:01
15
mr.lucky.codm :
Na money Dey stop all those things 💯
2026-07-27 20:49:07
7
𝐎𝐋𝐀🧧🪄 :
Arrival😹💔
2026-07-28 18:36:10
5
✨Ďamõřşħ🦥⛩️ :
Nothing wey my eye no see for 2024 nah 4 cloth I get , but now person wey yenk me that year ….Nah me still buy am carton palm yesterday lol 😂, I yus belive say life no be Nollywood 😒
2026-07-29 10:03:19
12
oche🖤 :
My own dem tell me say my short nika don catch fire 🔥 😂😂
2026-07-28 17:38:42
5
ᵇᵃᵈ ᶜʰᵉʳʳʸ🧚♂️ :
2024💔
2026-07-30 08:22:05
1
To see more videos from user @famousginie, please go to the Tikwm
homepage.