Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@b__banji: From primary 1 till 400 lvl i NEVER collect extra sheet for exam before #b_banji
B_banji
Open In TikTok:
Region: CA
Monday 27 July 2026 18:02:18 GMT
67763
9213
147
2660
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.66MB
)
Watermark .mp4 (
1.56MB
)
Music .mp3
Comments
Dotun :
lol weytin i won use am do🤣......only if i won feel among
2026-07-28 16:16:35
2
我的財富在前迸 ♻️🖤 :
For exam No but I don collect one for station before ino wan go jail 😹😹😹
2026-07-28 09:12:03
104
KAREEM🇳🇬 :
Wetting I wan use ham do
2026-07-28 14:24:38
3
EWAMHI ESSENTIALS 💄👙👔🛍️ :
Wetin I wan use am do ? I never finish the one wey them give me self 😂😂😂
2026-07-28 10:47:29
1
JOGUNOMI JustGod 📿 :
haa as how nah,who tell this guy my story 🥲🤣
2026-07-28 16:34:10
1
olumide🦀🌟 :
even the first full sheet self I no dey use am finish 😂
2026-07-27 19:16:12
69
Engr_shakoranking :
Omor I try it once . For calculus. Still end up with 55 🤣
2026-07-28 15:57:15
2
adelant001🥷🔫 :
Who no know Watin he wan write no dey collect extra sheet 😹😹😹
2026-07-28 15:55:43
5
økøï♍️🥷 :
Make I use extra sheet impress who?
2026-07-27 18:05:35
18
BIƓ ÇHÃSẸ́ 💟✝️ :
wetin I wan right wey I won collect extra sheet if I collect extra sheet I won use am impressed my class mate 🥰😂
2026-07-28 09:56:29
2
ATOM JNR :
I dey always collect ham to feel among 😂😂
2026-07-28 16:49:26
2
♓️Promise🍥☦️ :
From kG to HND 1 I never use my exam sheet finish before 😳😏
2026-07-28 15:52:34
1
Feranmi⚓️ :
Ino Dey do pass myself na why
2026-07-27 19:10:26
4
fazh coded ⚓💛⚓ :
I know dey even remember say I get chance to ask for it
2026-07-28 13:48:20
4
success :
I no even know how to ask self 😂😭
2026-07-28 13:10:23
5
Kh Luny❄️ :
Watin I wan use extra sheet do 😂
2026-07-27 18:44:02
7
iam___mayor01 :
That’s the real definition of contented😊
2026-07-27 23:20:50
3
hayzeed_auto :
I graduated for exam hall that thought never comes to my mind extra sheet for where
2026-07-27 18:25:16
4
AKANNI😳❤️🥶 :
Ahhh me don collect am before oo😂
2026-07-27 18:56:47
1
💔Ł Ã V Ĩ Ş Ħ💔 :
Abeg watin I know way I wan write for extra sheet
2026-07-27 20:46:19
1
ty_thefarmer :
Naaa 500level I start Dey collect am 😭😂
2026-07-28 12:16:32
1
@🌴 lil jay snow 🌴 :
Omo the first time I collect extra sheet omo my guys burst laugh
2026-07-27 22:25:19
1
To see more videos from user @b__banji, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
#شاوي #شاويه#challenge #tiktok #fyp #makeup #اكسبلورexplore #fy #like #لاي #لايك #لايكات #متابعه #سوريا
#ricardinho || amiguem cmg 🤔🤗 #creatorsearchinsights #nnflopa #foryoupage #tipografia @richardinho011 @Fy! @TikTok @TikTok Brasil @Karla_monteiroo
ممكن تخليني انام . . . ! 🩹🖤 #a_d639
จากสองปีเหลืออีก10เดือนแล้ว✌🏻#01 #สงกรานต์ไปไหน #fyp #นาวิกโยธิน #บัง #CapCut #4ทับ65
его прайм..|| #пиратыкарибскогоморя #джекворобей #эдит #jacksparrow #edit #piratesofthecaribbean #fypシ #ae #film #фильм #editingnews ・ Upload Method → @editingnews.com
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy