@donfresh500: @W I S D O M 📸🥂 #@━═☆❣️ 𝑳𝒆𝒙𝒖𝒔 𝑩𝒐𝒃𝒐❣️☆═━

DFW 💨🪐Landlord 🚀🔥
DFW 💨🪐Landlord 🚀🔥
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 27 July 2026 23:47:15 GMT
734750
141236
1374
70398

Music

Download

Comments

ebukafx5
EMRIS🙏📿 :
amen e go still sub
2026-09-22 14:25:39
1
big.abdul458
BIG ABDUL :
True talk
2026-09-23 13:10:33
0
mickeyfunds01
爪丨匚Ҝ乇ㄚ-千ㄩ几ᗪ丂🐐 :
Sha I don run house matter e remain car and na soon
2026-07-29 19:46:30
108
adam.malik.ajao888
AJAO NOH COMPETITION 😏001 :
that boy build house still buy car nah wetin i wan day hear about me and you soon amen 🙏🙏 Allah abeg
2026-08-27 21:12:14
1
sixtus253
𝑺̲̅𝒊̲̅𝒙̲̅𝒕̲̅𝒖̲̅𝒔̲̅🦅🪖 :
I believe say congratulations Dey come
2026-08-26 18:38:22
78
baby.mine368
G🥹..🥀💔 :
that guy way put on yellow top .is my uncle 🤨🤨
2026-08-23 09:28:38
5
steve57572
Stephen :
Some get house no car some get car no house, some never get anything at all make God crown 👑 our efforts
2026-07-29 15:43:27
28
smallceleb0011
🛍️ small celeb 🇺🇸🗽 :
old man way dey do Elon musk 😭
2026-08-29 14:36:49
0
queenskid222
Queenskid 76 :
why did u guys change slippers huh?
2026-07-29 22:27:31
19
tizzy____3
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
When I buy the car the talk go complete
2026-07-28 17:17:21
88
bigshantel22
Shan-Tel DGAF❤️💕😜 :
Nah that girl build that duplex still park tha lambo And she Neva marry oh , nah wetin u go Dey hear about me
2026-07-31 09:16:09
43
verified.savage.2
VERIFIED SAVAGE 🌎 2552 :
I swear bro dem go soon congratulate us
2026-08-26 17:25:37
8
richard.stay.wack
Richard :
De boy buy house still buy cars na wetin me want 🚀
2026-07-28 14:32:20
34
1..la...hot
👑‼️ℙ𝕃𝕌𝕋𝕆 𝕎𝕌ℝ𝕃𝔻‼️🇿🇦⭐ :
That Guy geh house get car still con guide Join yah allah 🤲❤️
2026-08-26 18:26:37
17
areal.brother
🤫🕸️🌙——-AREAL BROTHER —🧑001 :
I believe say congratulations Dey come Ajeh
2026-08-27 19:22:26
11
empress_mitzy
Queen Mayor :
That girl📌 w congratulations in chat
2026-07-29 07:23:06
15
commonwave_the_celebking
GIFT CARD LORD :
omo me no wan sabi about other's angina nah my own I wan 😒,nah only God sabi how I de hustle mostly friends them go shame U once you broke as them don do me 😂😂😂😂
2026-08-26 08:14:50
5
obafiaa
On a low Stunty :
This investment…. So help me God
2026-07-29 19:36:31
5
__bigzaddy__
𝔹𝕀𝔾 ℤ𝔸𝔻𝔻𝕐 🤍 🌴 🐐 :
House and car done thank God for life 🙌
2026-07-30 17:17:29
6
djdc8
ØŁÅ😈 :
Amen 🙏
2026-07-28 12:42:32
19
sadik255803
SADIK💫 :
Hope dy mah homie 🥰
2026-07-29 20:15:49
5
blackdiamond183635
BLACK DIAMOND 💎 :
Na God dey run ham no be man 😎
2026-07-28 15:47:08
21
sbzr496
™✞SÚBZÈRØ🥶☯️🚀 :
Amen ejeh this year ijn
2026-07-29 08:41:14
5
bignaz932
🌴𝐁𝐢𝐠-𝐧𝐚𝐳🧃 :
na the hustle go determine your faith 🤲🏿📿🚀
2026-07-29 12:37:55
31
de_light114
Olami_lekan😈🥀😉 :
If you’re a landlord and car owner already more to come for us guys
2026-07-29 01:29:50
8
To see more videos from user @donfresh500, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About