@gbummaster1: boom master

GBUM MASTER
GBUM MASTER
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 27 July 2026 23:52:11 GMT
350017
44287
833
1015

Music

Download

Comments

user3546603942283
Divine :
I hear sey this guy self don go get manager 😂
2026-08-05 01:52:32
1209
vicrooney
Vic rooney :
As Una de put this guy for lifestyle make una no leave am o
2026-08-02 09:56:41
1354
itz.obed55
🅾️🅱️£Ð🖤🧃🍃 :
you better continue your work ooo guy 😂 do you know fishpie?
2026-08-02 19:28:59
3301
cent_109
CENT :
I hear say you don get manager 😂
2026-08-05 23:30:46
8
smart20031
♈️ :
No sell ur bike oo waiting Dey front tough oo
2026-08-05 21:58:04
29
damilola19043
damilola19043 :
Nah true say u don get manager? 😂
2026-08-05 13:59:21
5
emerie9.9
Emerie :
That nigga way just pass e no know say you be wizkid for Una village
2026-08-05 11:31:02
79
beast_rozay
Løřď_Rozay♻️🌕 :
This guy never sabi our celebrity 😂😂😂
2026-08-03 14:27:16
690
umudelivingstone
LORD stone :
the guy is feeling like Merlin
2026-08-02 11:27:59
176
chrisowgi
chrisowgiz :
why u no go work today 😂
2026-08-02 03:41:39
345
the.government36
the💸 Government 💯🔥 :
this man once said 😂
2026-08-04 21:48:31
5
dchibmeb2wl
DANNYGEE :
sell me that your bike for 50k as u don make am 😁
2026-08-04 06:36:00
133
chikwadolu.chukwu
Chikwadolu Chukwuemeka :
How many of you remember this man 🧍‍♂️
2026-07-28 22:49:55
114
To see more videos from user @gbummaster1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About