So una no dey pray after all these comments you dey write. These two guys just dey pop up once I scroll 😂😂😂. I just dey fear say Adey commit crime for engaging with these two😂😂😂
2026-08-03 08:43:46
1
adunni3485 :
Make devil 😈 talk him part of the story 🤷🏻♀️
2026-07-31 20:59:28
2
𝗠𝗮𝗿𝗯𝘀 𝗙𝘅 :
All the bad things wey dey happen na devil. But God nai dey allow am 😂😂😂😂. Which means God is a partaker in every bad things that happened
2026-07-28 13:31:28
3
Chiomaonyewuchi2 :
we really need to hear from devil 🤣🤣🤣🤣
2026-07-28 20:36:59
1
T strong :
My hands no Dey
2026-07-29 16:03:25
0
Desirè 💫 :
Wetin devil talk na true. Devil no lie.
2026-08-01 20:19:55
1
GENTLE ✅ :
Guy no just confuse me this morning o🤔😁😂😂
2026-07-28 09:42:47
0
solid diamond1 the money sweet :
I trust woman eve
2026-08-04 09:09:25
0
Kenneth Ohalete :
we need to hear from devil oooh
2026-07-28 18:01:53
1
koro first son :
Justice for devil 😂😂😂😂
2026-07-28 13:57:39
1
Evergreen_stitches :
devil need to come talk him own side oo
2026-07-28 14:25:37
1
Ayoko :
We re the Devil ourselves
2026-07-29 17:56:02
0
pechokisika :
volume
2026-07-29 10:33:27
0
Decency :
Read Isaiah 45.7
2026-07-29 05:30:21
0
miracle@2 :
ask him oooo
2026-07-31 19:12:03
0
uchebest :
how
2026-07-31 14:26:40
0
GIFT THRIFT SHOP (GTF)👠👗🛍️? :
Na so l hear
2026-08-03 13:53:16
0
INVINCIBLE NOBLE :
why devil no get his own book make we fit read wetin God do am
2026-07-28 17:15:47
0
Shedrack Ebele :
wetin devil do guy
2026-07-29 07:19:56
0
ORJINWA :
Devil don see something o🤣 devil 😈 my guy
2026-07-28 21:05:44
0
Lion Bishop :
ikegwuru brother man 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-07-28 08:19:13
0
To see more videos from user @im_chirex, please go to the Tikwm
homepage.