@riskylexus:

R I s K Y 🌋🤬🎉🙂‍↔️
R I s K Y 🌋🤬🎉🙂‍↔️
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 28 July 2026 08:36:17 GMT
137805
27032
179
5322

Music

Download

Comments

mreuno3
MR. EUNO :
Momma love don de fade ooo na only child wey guide dem de pray for like dis 😔💔
2026-07-31 15:52:52
2
heis_innosaint
🧌 :
Bruh na money to commot family house I dey find since 2020😞💔
2026-07-30 13:47:19
75
favour.dc062
COOL BOI 🧿🥀😵‍💫 :
omo even mom don dey complain 💔🚶
2026-07-29 17:11:15
68
bigdream_59
MR🙂‍↔️ DESMOND 🥹🧾🤡🎉 :
and mom won't live forever 😭🥹
2026-07-30 11:08:04
11
cuerr10
CURRENTCY 💵💵 :
sometimes him mom will Also hate he like my mom did so 💔💔
2026-07-30 22:15:55
1
ebuka5020
𝑬𝒃𝒖𝒌𝒂 𝑪𝒆𝒍𝒆𝒃 🦍 :
I get I no get my mom no love me I do my thing alone 😭😔
2026-07-29 07:19:04
13
prettymira290
Dfw ~Mira 🙂‍↔️🚀 :
Why only men ?!! Everyone work hard oo dont rely on anyone for thr sake of your mental health 👌😊
2026-07-29 20:43:40
26
heisbigdave_1
乃丨Ꮆ ᗪ卂ᐯ乇 :
Real talk ejeh
2026-07-28 08:48:01
11
campo22.5
Mayra🧿 :
Omoh this weekly $75 don tire me ooo 🤦‍♂️🤕
2026-07-30 18:45:29
6
preciousgeorge__1
PeeGee🪖 :
Some people go think say na joke
2026-07-29 06:48:49
6
ghosted_thug
幽靈O..F..D💀🏧 :
Real matter
2026-07-28 08:42:22
3
lolugr01
༒༺❦LOLU❦༻༒ :
Ski work hard Oo cuz a man with no money is only loved by his mother 😪🚶
2026-07-29 13:47:28
1
sammy_funds_01
Sammy funds💰🇵🇱 :
omo even mom no love me again 😂
2026-07-29 14:28:42
3
anonymous_human71
. :
What of me make nor come get mama 🥺💔🥹
2026-07-29 19:57:10
2
boy__coded114
Coded🫥 :
Omo even my mama sef no love me 😂😞 I don confirm am 🥲
2026-07-29 23:06:14
1
big_zamani09
🌜ℤ.𝔸.𝕄.𝔸.ℕ.𝕀🌛 :
Ski 💯 💨
2026-07-28 08:40:14
3
To see more videos from user @riskylexus, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About