@suredc59: If no be promise and fail wey I Dey get from cl , I for don buy car 😣💔.

𝓓𝓕𝔀 𝓼𝓾𝓻𝓮 𝓭𝓬 🖤🥀
𝓓𝓕𝔀 𝓼𝓾𝓻𝓮 𝓭𝓬 🖤🥀
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 28 July 2026 11:49:45 GMT
48497
11260
160
5923

Music

Download

Comments

kelnice7
KELVIN- NICE 🙂↔️ :
Just one day three cl block me 😣🥀
2026-07-28 11:57:27
181
escobar09120
𝓔𝓼𝓬𝓸𝓫𝓪𝓻🦅 :
Omor woman just buy card finish she don scratch am send for me before I say make I save na them kill the Whatsapp 😭 not knowing na her pikin report my Whatsapp con still delete her Whatsapp join I try add her she nor dey Whatsapp again 😭
2026-07-28 20:39:32
19
dagoatspicy
♰MR SᕈƗCɎ♰ :
TikTok con turn where we Dey express our feelings give each other 💔😔
2026-07-28 21:56:05
25
terri_hate_girls
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
na once I knee down pray🥀💔
2026-07-28 21:54:12
9
jasper3337
JASPERISME🏝️🤸 :
mama suppose do me money on Saturday on Friday night she get small accident with her car on Saturday she use the car hold hand say on Sunday. Sunday reach she say she no fit book cab on Sunday mak I leave am on Monday. Monday reach she say her friend go come give am a lift she use the whole Monday wait for her friend Tuesday which is today she say she go do bank I send mama aza she dey tell me say bank no dey let the Transfer go through.😂💔 we don push the money go next week
2026-07-28 17:42:15
38
sepson50
☆Step¿Son☆ :
And man no won put hand for juju😭🥹
2026-07-28 17:50:44
13
ola.milekam03
OLA🫩🎉❤️ :
My Godesnt don block ooo 😭💔
2026-07-28 21:10:53
6
_david_fundz_
￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ :
Dey play 😩💔
2026-07-28 18:17:01
18
goodluck_hate_girls10
✨ɢᴏᴏᴅʟᴜᴄᴋ🤓💈🖤 :
congrats go burst one day bro 😪
2026-07-28 12:37:52
53
wizzydc07
. :
🫩🥀💔
2026-07-28 17:33:36
15
sigurd678
. :
Bro my client go buy card she faint for store na hospital she dey since last week now.. I just tire💔
2026-07-28 20:59:21
3
desmond_703
🕷️ :
omo the matter go far oh I no even know were fund wan burst out from I just day bomb like thief 💔🤦‍♂️
2026-07-28 21:49:49
2
sam__uel955
𝚂𝚊𝚖𝚖𝚢⛳🖤 :
i for don buy my iphone 11 🥹😭🤲
2026-07-28 18:03:24
0
enebuse_001
S҉O҉G҉ ✞🪼 :
Abi make I post 💔
2026-07-28 19:23:34
0
raysancho1
Boy Alone 🧑‍🦯 :
I still chop promise and fail today guy 💔😔
2026-07-28 17:21:23
11
ayomide._1
卂ㄚㄖmide❤️🚀 :
Rejecting negative energy
2026-07-28 21:39:25
1
mexi_dgaf
𐙚 𝑀𝑒𝓍𝒾🫧🪷🕊️ :
But I no Dey give up seh😩😀
2026-07-28 17:38:11
1
ehis326
ᴜꜱᴇʀ 🥀 :
Omo I just Dey cry finish, my 50 euro every Saturday goneeeeee😭🤧💔
2026-07-28 19:08:44
30
crypto_dgaf
crypto_dgaf💚🐍 :
Dem don freeze my 2 telegram only today😪 💔
2026-07-28 17:08:27
9
_stayawayfromme_17
MARVEL⚔︎𓆪 :
Omo💔🥲
2026-07-28 18:25:28
7
_muller_44
𝕄𝕦𝕝𝕝𝕖𝕣░ฺ🙂‍↔️✨ :
Dem dey disappoint dey block dey report WhatsApp join 💔🤧
2026-07-28 18:49:40
7
To see more videos from user @suredc59, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About