Guy them de follow person fight you and your phone oo 🙆♂️
2026-07-29 10:27:10
18
bhig_muller🏆 :
lol be like u be new person for new Karu, all my stay for new Karu no police don harass me, even when my neighbor set me up as dem come my house as they see me, dem weak 😂😂
2026-07-31 07:17:41
6
Huncho😤 :
See that dollar pharmacy for new Nyanya. Avoid there. The way dem go fall out from keke grab u ba
2026-08-01 22:59:47
4
Wëllîñgtøñ :
especially abacha road just like that you go dey hide from people wey suppose dey guide you Omo
one night like this police purse me with bike and Dem use bike hit me bro but Dem no catch me sha
2026-07-29 11:56:40
2
OG TUNEZ 💫🌘⚓️ :
Guy those men empty me
2026-07-29 06:10:22
5
Boss lite :
My own them no see anything and them carry me with ID card
2026-07-29 12:56:16
0
JHOKHERFX 👽☻️ :
dem no question u how u take buy am?
2026-07-31 16:18:02
2
RYMES :
Always de careful for that St. John Maraba junction mostly after 8
2026-07-29 05:25:13
0
low-key planet :
if they see you with iPhone it's finish
2026-07-30 07:43:14
1
H&B_GemHaus🫴 :
Na there I sleep last night Ejeh😂💔😂
2026-07-29 20:00:13
2
moluck1 :
Omo guy his getting worst we need to report those people
2026-07-29 08:20:58
0
. :
Guyyyyyy
2026-07-29 09:26:07
1
Th3ycallmeiñvëstør🥷🪵🌴 :
Aswear to God the harassment don to much
2026-07-29 07:22:52
0
onlyone JBoy :
police is your friend 😂
2026-07-29 08:24:28
1
🍀Mohammad 💚 :
Them collect 300k for my hand last year last week my guy de go keffi them collect 500k for em hand those people de do to much I swear 💔🥺😔
2026-07-29 14:29:15
0
꧁༒༺ SPINDO ༻༒꧂ :
thank God oo
2026-07-28 14:37:35
1
Solace❤️ :
Exactly
2026-07-29 08:21:32
1
BiG BEN For Life music :
Omo I swear
2026-07-29 07:41:24
1
polo Gee🇺🇸💫🌍 :
I swr bro 💯
2026-08-07 13:04:23
0
KenTex Global :
Guy let’s come out together and do something let’s protest
2026-08-03 14:15:30
0
BEASTFx jnr 📈💹 :
Omorrr them bloody ohh speaking from experience
2026-08-03 10:57:02
0
••🎭 :
there own don too much I swr 🤦♂️
2026-08-04 22:59:18
0
🔥🐒 Ҝ𝑒𝓵ẸČ𝕙𝔲Ҝฬᵘ 👊🍧 :
Na for sharp couner dem carry me self 😂😂
2026-08-02 18:43:32
0
To see more videos from user @rizzky0153, please go to the Tikwm
homepage.