Omo na everybody E tough ooo😭😂 my friend self Dey do night woo 😭😂
2026-07-30 09:35:11
2
Whitney Adegunwa :
me wey never start sef😂
Nah boss i be😂
2026-07-30 10:29:51
1
TOMMY.×_×.☄ :
8am to 4pm,nah 7:40am be this I never bath lol 😂
2026-07-30 06:40:00
144
Daisi🥏✨️ :
i never go since last week😹
2026-07-30 07:50:00
47
Temiloluwa🫶❤️ :
Me wey dey do 8-5pm nko 🥹
2026-07-29 23:22:55
109
BHOI HARBOLAJI 😇 :
Omo , I Dey enjoy ooo, me and my supervisor Dey play game all day 😂😂
2026-07-29 20:34:14
65
Faruk :
After I don spend 300k for transport for 6month dem wan send me away 😂😂😂😭
2026-07-29 22:29:10
57
️ :
My own nah 8-6 and bus wey dey carry us go move by 6:45am then I’ll get home by 7:30pm and they expect me to be coming everyday😭 I’m on my way now sha💔
2026-07-30 06:29:09
17
ABDULLAHI🥤 :
Guy I enter rain 😹☔️
2026-07-30 06:42:55
13
𝑶𝑳𝑨𝑴𝑰𝑫𝑬☆🤍 :
Bro na 7 I Dey close architecture 😭
2026-07-30 06:40:12
10
wunmiwealth_ :
You Dey enjoy o my own na 7to 7 ooucas Siwes
2026-07-30 06:56:11
7
Muiz Atelier ✨ :
I need a place to do SIWES in ibadan
2026-07-30 07:47:25
2
🐱 :
Corporate slavery 😭😂
2026-07-30 06:48:19
8
𝓢𝓲𝓶𝓲❦ :
Be like say nah only una Dey suffer for siwes😹me I enjoyed during my siwes o
2026-07-30 07:31:00
5
Adigun_Owo💵💥 :
Them sack me for siwes 😂wetin I wan tell them for school
2026-07-30 07:50:39
7
small lips :
omo na 8 to 5:30 😮💨
2026-07-30 07:55:17
1
🌹ADE🌹 :
me wey use 1yr kor 😩
2026-07-30 07:50:49
0
Mide🥀🥀 :
My own na 8am to 5pm 😅
2026-07-30 06:54:57
4
To see more videos from user @teethboyoftiktok, please go to the Tikwm
homepage.