@babazee06: Loan app don enter one chance, me wey suppose Dey advice my big bro I don join am 😂 @tbladebeatz is here 🔥🔥 #loaner #babazee #trending #fypシ゚viral #goviral

Baba Zee
Baba Zee
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 28 July 2026 15:03:24 GMT
123353
12617
101
488

Music

Download

Comments

_deepc_
Khabi 01 :
Go watch debt collector. Na who dem go send for una last last be that
2026-07-28 17:36:33
153
09_0nine
O9💵 :
Behold the Loan App Manager
2026-08-09 09:55:40
2
opeyemiabbey5
Fresh 001 :
tinubu later let this guy win
2026-07-28 20:26:37
134
boi_adex01
Boi_adex🤐😁 :
E no sweet again
2026-07-29 07:50:23
10
jeffreybobbyjeckz
Jeffrey Bobby Jeckz :
Do you advice me b4 giving me the money 😂
2026-07-29 01:36:52
28
herdeywale099
👑Walex🥶 :
Fr people wey no own all this online bank loan no reach 30 for this country 😳😁
2026-07-28 21:16:08
13
docsaintlawrence
Dr St Lawrence :
First person loan app go pick .
2026-07-29 08:12:14
6
samnick306
SamNick :
it makes no sense again
2026-07-29 18:29:46
1
fdw_eman
fdw_eman :
“Now your disturbing my call now am broke to the core “😭😭lines they cry
2026-07-29 06:06:23
7
lordson413
lordson413 :
lol 😆 person wey de owe de sleep 🤣u get mind oooo
2026-07-28 18:05:41
11
cashyungrichieoracle126
SOG✝️💪❤️⭐️💡 :
Omo this egbon wey they with u baby gee from my area how can I meet him self very funny bro ❤️
2026-07-29 16:52:42
2
omoba.cute
Omoba Cute 💝💪 :
Na me be this 😂😂😂😂😂
2026-07-29 07:41:58
1
owoniran.abayomi8
Owoniran Abayomi :
2026-07-28 18:14:02
3
user07275110
M.K.O ABIOLA :
Now you are disturbing my call and I’m broke to the core 😁😁😁
2026-07-29 06:22:27
1
mcbenetete
@MC Benetetel 1 :
Oga no go exposed us ooo
2026-08-03 12:53:19
0
thibautassikoto
THIBAUT ASSIKOTO :
they dey talk to robot
2026-08-04 08:52:47
0
tijani.olamide12
abike tijani :
load app iyen awa nao😂😂
2026-07-29 05:57:11
0
To see more videos from user @babazee06, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About