Carryover: "Night reading?, night reading? BIAAA"😂
2026-07-30 15:08:30
7
Usur_per 𖣂 :
I don confam am today 😭
2026-07-29 16:25:49
0
自尊驱使我 :
No be for nurses oo 😂😂
2026-07-28 21:36:05
103
Messiah :
una day distract me oh i day try read 😂
2026-07-29 00:05:31
70
Ãbdûl Äzëëm :
I suppose dey read like this
2026-07-30 08:53:16
1
LovethDc :
enjoying your content bro
even though this is the first time I'm seeing it
2026-07-28 22:53:31
26
Timileyin 💜 :
Gns guy 😂😭
2026-07-29 20:43:48
1
Ifelabi☦️🦇♟️ :
Even if you read during the day, my sch fit still shift time forward, make devil use nepa spoil your life make your phone off abi make network no Dey make you go sch your original time make you hear say dem don finish the exam….. based on real life experience😭
2026-07-29 12:14:36
1
OLSA :
I was a night reader and I didn't get any carryover
2026-07-30 12:49:25
1
✰.𝐦𝐢𝐰𝐚.✰ :
hiii gaiizz 😅
I'm the night reader with a second class upper result and zero carryovers👀😂😜
2026-07-30 09:23:41
2
fine_boy_lamzy😍 :
Bruh 😂😭
2026-07-28 23:38:33
2
it'smeDiVoFrEd :
see shading 😂😂😂
2026-07-28 23:42:49
1
To see more videos from user @timi_l3yin, please go to the Tikwm
homepage.