@bigdaboy001: #bigdaboy

🌴𝑩𝒊𝑮 𝑫𝑨𝑩𝑶𝒀🌴
🌴𝑩𝒊𝑮 𝑫𝑨𝑩𝑶𝒀🌴
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 28 July 2026 17:58:29 GMT
132559
24703
348
1933

Music

Download

Comments

youngtemhidray6969
temhidray :
I watch am like 12 times, omoh see step
2026-07-29 10:55:11
457
pablofx24467
pablo fx❤🚀 :
e get people wey sabi this step of a thing
2026-07-29 09:30:30
474
larrybackup22
fave.............😘 :
omoh I like how you dance 🥰🌹
2026-07-30 09:50:38
7
luchyhteq3c
favoritez 🥰🥰 :
omoh,,see as step just match with sound
2026-07-28 20:50:23
173
bubbyjay05
BOBBY LOW key🔑💵 :
E Dey sweet to use iPhone for the first time but nothing really Dey that phone once you buy am automatically pride don enter your body 😁 the phone no go gree enter pocket again after using it for some month body go Dey push you to go upgrade am 😁😁
2026-07-29 15:30:12
37
rudestiny2
DESTINY_2 :
I de follow this guy like dis 👌🥹🫡🫡🫡
2026-07-29 16:30:38
7
kaystarvan
KAY STAR VAN :
Step dey cry for this side ✌🥰🥰🥰
2026-07-29 16:13:49
6
gamer_destro12
Gamer_destro :
I wish I can dance like this
2026-07-29 16:55:39
6
king.francis679
King Francis :
I go still sell am chop😂
2026-07-29 22:02:18
9
sophiasophia406
SOPHIA COLE :
So some people no really want cars😢 i no get iphone but me i can't wait to drive CARS oo😂
2026-07-30 07:11:43
7
somi4881
somistarry bby :
abi na😅
2026-07-28 18:15:56
10
askoflessie3
🌴LESSIE🌴 :
I swear
2026-07-28 18:07:43
8
regardless_soul
ᎡᎬᏀᎪᎡᎠᏞᎬՏՏ ՏϴႮᏞ🧸 :
this shoe money sef fit but some people x 😅
2026-07-29 07:13:25
8
investor6270
îñvêßtôr vîbê💫✨ :
are you using opay
2026-07-29 15:12:28
18
gcfwealth001
Wealth 📉📈 :
You get slim leg 🦵 ooo but you tear better step
2026-07-29 14:54:14
6
favy.360
nina :
Active stepper
2026-07-29 08:58:56
2
To see more videos from user @bigdaboy001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About