I hate jungle justice with every part of me. Watching people take another person’s life without knowing the full truth is heartbreaking. No one deserves to die like that.
2026-07-29 02:06:16
11
Kel Vin 😎 :
this one touch me
2026-07-28 23:17:44
12
Mary 🥀 :
D matter no just clear 😭
2026-07-29 12:45:58
0
Abbey :
Which matter be this one
2026-07-29 00:46:07
1
🍂diamond!! :
Follow back skepta 🫡🤍
2026-07-28 18:40:10
1
1guylikdat :
Smh 🤦
2026-07-28 20:42:26
2
BASIT 🌌🚤 :
Ok phone wey I suffer buy despite online make one werey turn me to square one? 😒
2026-07-29 15:02:20
0
𝓐𝓱𝓶𝓪𝓭 🐦⬛ :
For phone wey dem still no find for em possession 🤦🏻♂️RIP sha
2026-07-29 07:35:13
3
zaza4real🍃𖣂 :
That guy for Jos
2026-07-29 07:47:06
3
«B!g: h£åd😈 :
Mk them sef thief online nawww 😒
2026-07-29 12:28:47
1
Kendrick :
No be Gle toy dey there 😂
2026-07-29 12:52:35
0
To see more videos from user @skepta224, please go to the Tikwm
homepage.