if poison expires e go still poison cuz the poison go be more poisonous 😂
2026-07-30 21:20:18
0
Joshua A-jay :
Talk to me oh you man of wisdom
2026-07-29 13:41:38
0
Charlie Bobo :
If poison expire he go still dey poisonous
2026-07-28 22:06:09
17
hannah Bella :
come on cana Lord I have a question for you shey be you sabi asked questions me self get questions for you and I want make you solve am
2026-07-29 09:41:22
1
OG Consider⚓❤️🤍🖤 :
if dis ur guy craze I go hold u responsible 😂😂😂
2026-07-29 08:13:47
14
favouriteclip :
God go come down for this one o 😂😂😂
2026-07-28 19:06:56
11
SpiritJeff Shatta Pa :
Whether expire or no expire no try am ooo adey beg u ooo🤣🤣🤣🤣
2026-07-29 07:40:22
3
peter king :
u go faint oooo
2026-07-28 22:31:53
1
Anthony Buchi Justine :
Bottom is right 😂😂😂 If I never craze you no go rest
2026-07-28 18:54:22
2
Dee :
e go be dangerous 😂😂
2026-07-29 03:14:49
0
Brave De concept :
If u man nor krase u nor go lef am! 😂
2026-07-28 23:17:42
0
Matthew :
You wan scatter Bottom head abbi😂😂
2026-07-28 19:17:55
1
Efficience Spiro :
soup wey don don don don
2026-07-28 22:22:11
0
Adams ASPER D :
Hahaha 🤣🤣🤣😂
2026-07-28 20:40:56
0
Lord🦅🦅 Gentle💫💫 :
hahha
2026-07-28 22:53:09
0
Bamba Mojah :
this guy don't taya for ur hand 😂🤣😂🤣😂🤣
2026-07-28 21:17:52
2
Adams ASPER D :
I Swear One day U go Make Bottom mad Oh my God 💕💕💕
2026-07-28 20:42:58
0
hajjgbolah :
Eno go sharp again Yu fit survive ham 😂😂😂
2026-07-29 06:56:34
0
Daniel ocean :
if anything happens to bottom hold this man responsible
🤣🤣🤣🤣🤣
2026-07-29 12:37:16
1
hannah Bella :
the question be say (you are sent to the market and were asked to buy goat 🐐 lion 🦁 and vegetables 🥒 and you are to pass through a big ocean with one boat and you should carry them pass one by one with each of them getting hurt so tell me how you go take carry them ,now solve if you take to be the king 👑
2026-07-29 09:43:40
1
J❤️EJ❤️E :
If I never craes u go rest 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-07-31 11:35:27
0
To see more videos from user @tavish.odu, please go to the Tikwm
homepage.