Boss I lost my Oga machine yesterday please can u help?
2026-08-12 19:20:15
0
K.C.Stan001 :
I swr brr i feel u die
2026-07-28 20:10:53
32
Jupiter 👽 :
we just dey 😳 but still everywhere good v😌😌
2026-07-28 20:44:50
12
ghetto lastborn :
no be lie boss
even at my lowest no one is better than me
na my believe ajehhh
2026-07-29 04:02:20
7
€ÆSH ƘÎƊ🚫🏧 :
omor na watin them day talk oo say you sef no day Lodge I go just day look me wey get big dream I just believe one day my house go stand gbam ajehhh and live a good life 😔🥹
2026-07-29 19:47:37
6
Diamond Lukman :
Aje,, but when you go ever do giveaway bro? no be everything be motivation na!!!! abi na motivation we go chop?
2026-07-28 22:55:26
6
user - not - found🧎♂️ :
bro i just get joy for ur videos more love ejeh mhi 😎
2026-07-30 23:46:04
3
gbagyiblood3 :
kuku kill me my bro😪😪
u they always feel my heart 😭😭
2026-07-29 04:42:17
2
😈SMART😈 :
your motivation dey enter my blood 💛
only you one no other ❤️💯
2026-07-28 23:45:08
5
Iam_kswag1 :
Lat dem no
2026-07-29 19:10:51
1
_BLESSED_MAN✝️ :
Omoooo thah kyn settings… Na God go help person! Make person sha survive Dey go 🤲🙇
2026-07-28 20:17:04
11
Enobong Bella :
bro you too much 🥰
2026-07-29 06:25:22
1
Francis Dauda :
we know they give up for here keep on the good work thank you🙏
2026-07-29 09:05:12
3
That kid 👦 N. B. A. Bhat Mhan :
Sure brr 🙏🙏🙏
2026-07-28 21:05:30
1
Big kashman ibile🦅 :
Believe
2026-07-28 21:28:10
1
MCEMIRAZZY :
Biggest 😎
2026-07-28 23:28:27
2
Junior Bank 💷💵 :
Aswear,we dey the way God keep up
One love blood ❤️💙 ♥️
2026-07-29 06:07:35
2
🥷Thing’s 🎧on🎧Blaq🥷 :
I swear bro
2026-07-28 23:49:17
1
danielthegodfavorite2 :
For sure bro 💯
2026-07-28 21:17:30
1
💫Sure celeb🇩🇪🚀 :
i day believe you my brother🥺
2026-07-28 22:50:27
3
🪄𝕄𝔸𝕐𝕆ℝ ℕ𝔸𝕋𝕀𝕆ℕ 🪄 :
I learn many things from you I swear 🥰🥰
2026-07-28 22:59:21
3
Kelvin Fundz🥋🧩 :
I dey always follow your instructions boos ♂️😤
2026-07-28 23:22:07
2
ruthless illion :
Omoh
2026-07-28 23:32:12
2
𝕯𝖔𝖓 𝕮𝖍𝖎𝖉𝖊𝖝 :
2026-07-30 09:47:04
1
To see more videos from user @yahoo_boxer001, please go to the Tikwm
homepage.