@__jhunny15: 🌚@AKOREDE ❤️🥷

♡𝒮𝓂𝒶𝓁𝓁𝒾𝑒♡🌚💕
♡𝒮𝓂𝒶𝓁𝓁𝒾𝑒♡🌚💕
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 28 July 2026 19:39:11 GMT
34666
6566
46
706

Music

Download

Comments

callmetina8
4-Tina 🙈💕✨ :
Na he white I wear if he like make he stain am 😌😂I go pull am wear my crop top
2026-07-29 19:28:25
1
ife_mide22
Bubu💞🥺 :
For me wey like white woo no worry I go wear another one 😩😂
2026-07-29 13:09:22
4
iremide5375
Merlin 🤏💕🧚‍♀️ :
find one relationship put me abeg 😭😂
2026-07-29 14:23:15
0
midewealth183
MIA❤️ :
At this point if I perish, I perish😂
2026-07-29 12:24:00
13
elodie7365
CHIZZY :
no worry i go wear black
2026-07-29 14:33:42
6
annie_2085
Ann❤️ :
Na once I buy anothe white, dem dey craze 😂
2026-07-28 19:45:08
7
a1mammipresh
A1 Mammi Presh😔❤️ :
Na why I Dey always wear black😂
2026-07-29 14:44:29
1
kiddolee18
💅𝐫𝐫𝐗𝐚𝐡.🧘‍♀️💕 :
If I perish I perish😂
2026-07-29 12:47:08
3
prettylilac16
R💞 :
Nah y I love black🙂🙂‍↔️
2026-07-29 03:30:01
2
desola102
A😻D❤️E😝B😊I😘S🤪I :
I don buy another one jare my love 😅
2026-07-29 06:49:43
0
nifemi377
♡Chidima..! 😻🤍 :
Na why I buy black clothes 😂😭
2026-07-29 13:06:06
1
jpcakesandsupriseevent
CHEF PERFECT 👩🏼‍🍳📚 :
Sharp 😂
2026-07-29 18:55:02
0
milan.apparel6
Genz design/fabric vd in Auchi :
I just tire o😂😂
2026-07-29 20:04:37
0
aridunnu015
☘️💕 :
No be lie👌😹
2026-07-29 10:22:46
0
pen_nie.008
Noir🖤 :
in another definition no worry if we no fit settle the issue we go find other white stainer😭😂
2026-07-29 12:24:36
0
joy465618
joy :
Why you self go wear white go see man watin do black or brown 😏😂😂
2026-07-29 07:56:33
0
mamaluxehair734
🌸𝓜𝓪𝓶𝓪🌸 :
Wetin do black 😂 dirty no go show
2026-07-29 12:56:50
0
To see more videos from user @__jhunny15, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About