Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@realtiktokprince1: #realtiktokprince1
★✮𝕄𝕪_𝕔𝕣𝕒𝕫𝕪 _𝕤𝕖𝕝𝕗😭
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 28 July 2026 21:37:14 GMT
47631
8833
92
1661
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.48MB
)
Watermark .mp4 (
1.2MB
)
Music .mp3
Comments
Tochukwu👑👑 :
Naso I go miss party jollof 😂
2026-07-29 22:06:57
0
A reason to be called mercy ❤️ :
I just tire rain just dey disturb 😂🤧
2026-07-29 09:08:52
1
Favvy luv💕💞 :
which coven Abeg i for like join😹
2026-07-29 13:09:28
12
hafseey💕😍 :
Make she share power of disappeare for us 😂😂
2026-07-29 09:44:56
1
EUSTACE :
🧹 🧹 we must go oo. Abeg if you first me reach keep chair for me abeg
2026-07-29 09:35:19
2
🍀JÚST💢MÈ🌴 :
as in ehn,na wetin I just dey reason since
2026-07-29 17:04:26
2
~Dãrlã✨🌷 :
na so I crash for plantain tree yesterday weather no gree o 😪😂
2026-07-30 19:17:13
98
💞🥰_Yhaa🤞💖baby_🥰💞 :
Someone should bring me back no matter how late you are
2026-07-28 22:33:37
101
Ҝ卂🅢ḧ𝔲𝔞𝔩🖇️🧃🧸 :
and rain dey fall anyhow make thunder no go mistakenly strike me ooh 😂
2026-07-29 15:04:50
93
sad element :
I no see you for yesterday meeting she talk say make we wear sweater as we dey come
2026-07-29 18:14:04
25
Black angel 🌚 :
Na me dey stand for gate if your things dey more expensive than queen mother own u dey go back😂😂😂😅😅🤣😂
2026-07-29 08:30:32
28
Sørønîã :
na trek I done plan to trek go the marriage 🤣
2026-07-28 21:58:08
15
Big melly🥰💯💜💝 :
me I no fit miss oo, we don even do pre wedding photoshoot
2026-07-29 10:02:21
10
small goddess :
i thank queen mother say she give me broom wey waka with raincoat 😂 paste your location incase if i de go i fit pass carry you what are witches for
2026-07-29 12:29:37
12
presh beu🥰😜 :
How i thought it was around 2 this night and the bridal shower is around 12 pm
2026-07-29 10:47:16
7
ZinnieNJ :
chai she no invite me
2026-07-29 09:03:18
3
Miss Ajebo💖♥️ :
i don plan on how I go take carry extra food come house
2026-07-28 22:00:05
4
H(:💐🥹💕 :
Queen mother say make we use broom fly come no use your wings ooo🥲😂 Na me wan cook I dey go this morning 😌😂
2026-07-29 06:24:48
9
Cute smiler favy💓✌️😘 :
a video for me ☺️
2026-07-28 21:41:41
1
Nuella🇬🇧🇬🇧 :
And I don Dey cook the food,should I continue
2026-07-30 17:26:47
0
Blexxiin :
I don beg make she postpone am she said she will think about it ooo
2026-07-28 23:45:53
4
mela🥰 :
Asin ,and Na me be the chef sef for the marriage
2026-07-30 13:43:36
1
Ds_imperial🥷✝️ :
I once my back touch wall I don go nothing concern me with weather don't be surprised u never reach my rank 🤣
2026-07-29 12:18:06
1
❀𝔅𝔢𝔠𝔨𝔶❀♥*♡∞:。.。 :
we just have to beg queen mother to postpone the wedding oo 😩
2026-07-30 16:58:42
4
To see more videos from user @realtiktokprince1, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
#عباراتكم💔💔؟ #😔💔🥀
Toji 4k clip for editing || #toji #jjk #freeclip #4kclip #animefyp || Here are some clean 4K clips of Toji Fushiguro with smooth transitions and cinematic anime visuals. ⚔️🔥 This edit includes iconic moments, intense fight scenes, powerful close-ups, fast combat sequences and high quality footage that captures Toji’s strength, speed and cold presence. Every clip was selected to keep a clean and satisfying flow, perfect for editing. Perfect for TikTok edits, AMVs and CapCut projects looking for high quality Toji clips in 4K. If you enjoy, don’t forget to like, repost and follow for more anime clips, 4K edits and editing content.
代购各种品牌的#烟盒 #免税 #包邮 #代购
Được biếu đồ thì cảm kích, còn cảm cúm thì biếu gì? Viên Cảm 3 Lớp cắt nhanh cảm cúm, tha hồ mà cảm kích. #VienCam3Lop #danhbaycamcum #Decolgen
How to Fix Through Passing? #efootball #fyp #efootball2026
#sadiesink #jeangrey #spidermanbrandnewday
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy