@caros_son: No vex abeg I still love you 🤣🤣🤣

Uncle Emeka 🧸
Uncle Emeka 🧸
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 28 July 2026 22:24:18 GMT
9508
1764
30
71

Music

Download

Comments

valentina.preshy
Valentina Preshy :
3 people Dey owe me now 😭😭
2026-07-29 00:04:39
4
obodoeze001
OBODOEZE :
no even get strength for fight 😂
2026-07-29 03:55:33
0
badboynextofking
WISDOM_THE_BOSS 🎱 :
Omo she day pay back oh 😂
2026-07-29 03:50:47
0
trus_ted55
Trüs Tëd :
Make I come dy explain wetin I wan use my money do at the end? Noo! 😂
2026-07-28 22:30:17
14
cheks224
Cheks 🦄🦋😇 :
I no fit borrow person money wey I no fit forget 😭😭😭😭
2026-07-28 23:42:52
0
hushpearlessential001
Weight Gain Expert in Abuja :
i swear 😩😩
2026-07-29 02:22:24
0
chibueze.anthony6
ANTHONY 🪖💙 :
Tha kin thing no Dey 👋😂
2026-07-28 22:27:40
7
zinnie761
Zinnie 💕 :
2026-07-28 22:33:11
2
emmyconcept161
EMMY CONCEPT✌️🇳🇬 :
I no dey for that settings 😂
2026-07-28 22:33:11
2
yohane_19
John :
😭😂😂if Ino fi dash u that kind amount, Ino go take borrow u
2026-07-28 22:28:37
3
ransonfx
Ransonfx :
At all
2026-07-29 02:16:13
0
sucky_js
Sucky_Js :
Omo I learnt the hard way oh, I no do again.
2026-07-28 23:54:31
0
lo.ve9242
SCENT by BLESSING 😍🥰 :
Longest time Emeka 😂😂😂
2026-07-29 01:08:18
0
princogbuml
Zaddy 👨 :
like dyg 😂😂😂
2026-07-28 23:29:19
0
autawamu
Wamu❤️🌹July 26 ❣️ :
🤣🤣🤣 serious
2026-07-28 22:27:09
0
annakale0040
Hossana :
I no get strength for wahala o😂
2026-07-28 22:36:31
0
elvisgetrich0
getrich :
na watine I dey face like this
2026-07-29 01:33:42
0
official_cleve
Official_clever :
Even the dash i no Dey dash die if you won die sheshe no go come out
2026-07-28 23:43:29
0
To see more videos from user @caros_son, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About