School abeg I no Dey see allowance collect again ,they no gree mk I press phone in peace😭
2026-07-30 07:36:38
4
Sherifat😽💕 :
Be at home o, e get how skincare Dey work better at home
2026-07-30 08:49:49
36
Eliiiii🥹💕 :
My mama say I steal 500 inside her purse 😩😔, A whole semi finalist 😭😂😂
2026-07-30 10:19:59
59
Shugaaa🥀💕 :
Any small thing”is this how you sleep in school “ yes mummy this is how I sleep in school i even sleep pass this one in school 😭😂💔
2026-07-29 21:25:23
192
LONER_dğăf🕷️ :
I highly recommend home
2026-07-30 14:11:46
2
CASP🔫🧃 :
I recommend house oo see as I dey chop without debit alert, I neva even buy data since na free WiFi I de use wo go home ooo😭🤣
2026-07-30 14:05:22
11
Enny😌🪖💎🎀 :
Shey my nah only me no miss that yeye school wey dey ago Iwoye 😩😌
2026-07-29 20:20:43
31
𝐌𝐬.𝐃𝐞𝐫𝐚ꨄ🍒 :
I recommend the two o😂
2026-07-30 07:59:31
3
ZLW🥹❤️(zainy luxury wears ) :
This one no be memes o😭😭my mama send me to make eba this night for school I go go use money cook indomie 😹😹😭
2026-07-29 21:07:10
10
NIOLA🥰🥰🥰 :
I recommend the two it depend on the situation 😁
2026-07-30 07:33:37
7
Faithyyyyyy ❤️🥹🥺 :
gbam 🙌
So wetin go come happen to me wey just graduate on Friday.
And I'm 19yrs old my parent won't allow me stay here
omor, I don dieeeeee o
I want to do masters oooooo😂😂😂😂
2026-07-30 07:50:06
3
𝔉𝔬𝔯𝔱𝔲𝔫𝔢🍀 :
Wo mo ti miss ago o😭😂
2026-07-29 15:57:19
7
THE ANDROID BOY ⭐️ :
wooo 😭😭
2026-07-30 11:03:13
1
Tifee Mii ꨄ︎🍒🩷 :
I Dey go back soon 😂😂😂
2026-07-30 12:41:43
1
ᗝᒪᑌᗯᗩᗪᗩᗰᎥᒪᗩᖇᗴ 🌴 :
You go wash plate o but 3 square zero debit 😂
2026-07-30 09:49:44
4
Omoteniolaꨄ♡💐✨ :
Graduate nko?😞 where I suppose stay?
2026-07-30 13:19:55
1
Aderewa 💕 :
Wooo I recommend home😭 Suffer Dey school😭Peace of mind Dey house😂😂😂
2026-07-29 20:45:27
0
♱𖣂AXTON𖣂♱ :
house boy wey no dey collect salary😭🤣
2026-07-29 00:21:34
3
To see more videos from user @qumzy_kay_, please go to the Tikwm
homepage.