I deh even fear to check my monthly transactions make I nor go get high BP😩
2026-07-29 13:39:16
2
Ani single :
The last time I went to my transactions history I nearly run mad plenty names way I no know 🤦♂️🤦♂️what pain me the most is that they’re mostly girls 😩😩
2026-07-29 13:27:45
5
Dasilva clothing :
Suya wey you chop for dream nko or you think say na free
2026-07-29 10:49:59
50
Ahmäd🖊🖊🖊 :
I don't joke with "Narration" it helps keep you in check
2026-07-29 13:16:16
10
God's own travels :
I been thinking say na only me o. I dey even call the number if na opay ask wetin sup wey i send am money that period. 😂😂😂
2026-07-29 06:26:40
21
Exclusive :
maybe you buy suya for midnight make you don forget
2026-07-29 10:14:20
1
jourkhey business :
when u dey buy market you no knw😁😜
2026-07-29 09:57:49
1
Yeezus :
Omooooo, sometimes I spend hours figuring out who and why I made such transfer
2026-07-29 12:12:03
2
Chief Ubah ❤️ :
Omo na so I see where I transfer 30k and 20k to a girl in same day, I just Dey reason wetin make me Dey send am money like that
2026-07-29 11:03:35
4
Kamara James :
P2P
2026-07-29 10:45:21
2
doracle890 :
when u dey buy and chop suya for you and your babe , you no know abi?
2026-07-29 09:57:55
4
Gimtee01 :
Nah suya u go buy that time or indomie 😹 for junction 😹
2026-07-29 07:25:08
4
chriz_enescolt :
na pos way you do think am well na pos e don do me too😁🤣😂😂
2026-07-29 10:41:27
2
OLUWATOSIN 🤎💙 :
Like unfamiliar transaction name is more than the one I know 😌
2026-07-29 10:00:28
3
ZILOP FISHERY 🐟🐟🐟🐟 :
sincerely 😅😅😅
2026-07-29 09:45:25
1
theGemini :
I can relate o
2026-07-29 07:22:04
1
CHARLES NOT BABAGE :
Money wey I Dey see say enter my account Dey surprise me Walai
2026-07-29 14:35:34
1
viper🤡🔥☠️ :
I been think say na only me they suffer this thing oo I go come be like abi them don they use juju on me 😂😂
2026-07-29 15:26:04
0
abj Fabulous elect 👌 :
my brother me too I don't understand oh
2026-07-29 15:49:27
0
monesty :
i think say na only me
2026-07-29 15:12:38
0
Abu Sufyan :
for na when money enter, and I come see the total balance i will be wondering how my money takes reduced to that
2026-07-29 14:55:15
1
OLA RICHES🫶🫶 :
I can’t relate, I checked mine every day and I use to monitor my balance every day 😂😂
2026-07-29 15:10:10
0
To see more videos from user @olobawhite18, please go to the Tikwm
homepage.