Na only them Dey chop na grass we Dey chop for here😭
2026-07-29 20:31:53
41
C.E.O EVERYTHING BY GOLD👚👠 :
louderrrrrr
2026-07-30 12:34:47
2
Foodstuffs vendor in bodija :
Na only them be boss 😂😂
2026-07-29 16:11:27
55
🍂❤️ :
One thing I know about this life be say you will always get what you want if you get the money
2026-07-29 09:36:48
47
TBBP ABAYAS| BENINCITY/PH/LAG :
How can I like this 1million times😂you are saying the fact sis
2026-07-29 15:50:05
56
Baba_tunde :
Asin I go just dey laugh 😂
2026-07-29 07:32:07
34
Teniola👑❤️ :
They really look me less😂
2026-07-30 02:19:40
15
LEGIT CLOTHES VENDOR IN IKD :
You dey mind them na why dem buy Zara from naija con dey do unboxing for capetown 😂😂
2026-07-30 08:23:51
0
ESCENTOFALLSCENTS 🖤💛✨ :
We're making money too we are not just loud as them😂😂
2026-07-29 20:58:26
21
Kemzy :
in everything you doing in life just be real to yourself 🥰🥰💯💯
2026-07-29 16:09:11
16
Iyeru TV :
tell them
2026-07-29 12:23:33
0
✨Mullar cash 💰 💰✨ :
Increase the volume
2026-07-29 09:28:56
10
RTW VENDOR IN IKOTUN LAGOS :
Naso one wareey say make me I go collect installment car 😂😂😂emi ayoka itelorun ni surname mi😂😂😂and dem no still born you well make you disrespect me!!!!
2026-07-30 05:49:28
8
Kaysmith185 :
God bless you 😂 you are right no be everybody like show off ✌️
2026-07-29 11:22:10
14
Creeative.mind :
Omo, people go dey expect too much from you, like say na dem dey pay your bills. 😂
2026-07-29 18:24:05
5
Afrobeat Gossip :
Lol 😂 well the koko is just make sure you’re well for yourself nd no do pass yourself ✌🏼❤️
2026-07-29 12:37:52
9
King Ojuloge 👑❤️💫 :
FACT!!!👌💯
2026-07-29 05:54:41
7
Stitches by Ajoke 🪡🧵🧷✂️ :
yes ooo my beautiful sister, confirm talk
2026-07-30 12:30:39
3
THEMMIES_EMPIRE IN LAGOS/IJEBU :
Feel free to look me less, i no get shishi😌
2026-07-30 11:19:47
2
To see more videos from user @ewatomikittystriplash, please go to the Tikwm
homepage.