2 slice of bread as breakfast😭
dey ask me "can you finish it?" me wey dey chop 1 loaf? 😭
2026-07-29 09:08:47
24448
Keen ZiQ :
Oga them dey train you on how to become a future billionaire.🤷🏽♂️😂
2026-07-29 09:41:10
5461
iamdaisy_7 :
How i wan take see power take fight for dream?😂
2026-07-29 09:23:41
15960
Sergio :
Na why I Dey always get Garri and plastic plate for my room. Incase 😂💔😭
2026-07-29 08:45:54
5959
The Analyst♟️ :
Dem dey eat breakfast by 12 and fruits for night. I nearly faint when I stay with one of my uncles😹😹
2026-07-29 08:39:33
2145
Sunday Billions💵💸💵💸 :
Those of us using tiktok to forget our problems may we not lack Data 😂😂
2026-07-31 09:26:19
1339
ameera00005 :
We all laugh here😂, but maybe we will never see each other🥺. Wherever you are, I wish you a life filled with happiness.
Amen
2026-07-30 17:56:58
1128
Ene :
Osim garri yellow 😂😂😂
2026-09-12 11:37:06
0
💕Bêstbãby🤍🤍 :
guy relaxxxxxxx
when 1am when their sleep don long, you go just boil that hot water bake the garri, chop as you want cos tomorrow no food in the morning ooo
2026-09-12 13:34:06
0
Zino Leesky 😈 :
what's happening 😹😹
2026-07-29 08:39:53
784
PAMELA🥰😍🤩😘 :
You are so good🤣🤣
2026-09-12 21:46:59
0
Chibest 💜 :
Fanta once said?
2026-09-11 18:07:20
2
amarankwocha :
here is the ogbono soup from @Amilicious Cuisine
2026-07-29 19:14:35
1
🦋🫶it'z peterlyn🔐🥰 :
U don won my heart I swear 😂😂
2026-07-30 02:46:22
1642
lifeofifeakachukwu :
incase you are new here he's mad😁😂
2026-07-29 10:16:29
960
Flashy Boi🕊💦 :
This thing way u talk now, how e take concern big omah😂
2026-07-29 08:42:06
3087
user84966946834 :
pineapple 🍍 wey we dey leak to digest after eating heavy food😂 God abeg ooo
2026-07-29 09:50:45
751
To see more videos from user @fanta_de_joker, please go to the Tikwm
homepage.