@dizzywest:

𝙒Ξ𝙎𝙏
𝙒Ξ𝙎𝙏
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 29 July 2026 08:38:12 GMT
35791
7066
67
2278

Music

Download

Comments

_glayne
𝚃𝚑𝚞𝚐_𝙱𝚘𝚢_𝙶𝚕𝚊𝚢𝚗𝚎 :
Omor how much u borrow. 😔😂💔
2026-07-29 17:23:34
0
obalola_the_alchemist
𝓞𝓑𝓐_𝓽𝓱𝓮 1𝓼𝓽 ☣️☯️🤴 :
no rush bro wait make dem post u then u sue dem 23m for defamation
2026-07-29 09:44:19
2
officialbbyella2
丨千乇爪丨ᗪ乇 🥹💕 :
Because of 60k 😪💔
2026-07-30 01:47:08
0
jameskia222
OFE :
😂😂😂 you dey learn bro them say dem kill me dem nor want the money again
2026-07-29 08:42:04
97
omo_kehinde671
👽🧌 :
Where the grace wey them wan dis sef 😂
2026-07-29 17:06:38
18
dfwafoe
𝓐 𝓕𝓸𝓻 𝓐𝓯𝓸𝓮𝓮𝓮 🪖 :
dem collect my allowance today 😭
2026-07-29 13:17:42
18
ab_got_paid
🅰฿ GOT PA!D :
God pass dem
2026-07-29 22:10:42
0
darkattitude77
•𝔻𝕒𝕣𝕜 𝔸𝕥𝕥𝕚𝕥𝕦𝕕𝕖 :
😂😂 It’s funny but also shameful for young guys like us 😭
2026-07-29 20:49:40
0
quadri..co
Quadrico :
You don pass that level 😇
2026-07-29 20:26:51
2
vic.tor766
VictorStillMissesHer🪦🕊️ :
Opay wan disgrace me💔😂
2026-07-29 08:50:32
6
domiyung
👾🔥 :
Omo God of 11:59 abeg 🥹
2026-07-29 15:58:50
2
graceboy114
Graceboy❤️🦅🇺🇲 :
President d owe trillions make they no worry anybody oh
2026-07-29 09:48:08
1
pretty.aisha4611
Pretty Aisha🥰❤️ :
2026-07-29 20:06:25
0
haybeestar2
HAYBEESTAR :
Wetin my eyes never see😭💔😣
2026-07-29 08:50:04
0
eazy0354
Unc ISRAEL🏌️ :
You believe am or not!?
2026-07-29 20:23:15
0
codmgirl92
Amara🎀❤️ :
dey always tell me dat everyday 💔
2026-07-29 19:00:36
0
afrobosskid2
Boss kid🧃💞🎉 :
Omorr 🤦🏽
2026-07-29 20:52:08
0
terabyte_exchange101
DØ NØT DISTURB🤲🛸 :
And dem disgrace me ooo…..I wan go chop now anno see money borrow thinking msybe as I pay back, dem go borrow me another and dy don do food finish
2026-07-29 19:26:54
0
_ray_353
_R_ :
Make them disgrace me make I trend online😂
2026-07-29 19:21:34
0
cool___kid
cool___kid :
Omooo e go far gan 😂😂😂
2026-07-29 09:35:13
0
To see more videos from user @dizzywest, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About