@faliescobar_media: If you missed Part 1, here's Part 2. Swipe through to see more artists who have publicly given Wizkid his flowers. 🦅💐🔥#wizkidfc #fyp #Wizkid #afrobeats #davido
the only reason people say wizkid is because you can't handle the real Goat 🐐 you know Davido is 👑
2026-08-14 22:35:03
7
JEED MA :
Y not music
2026-09-24 04:06:50
0
Daniel ♠️ :
U guys are making me blush
2026-08-10 08:10:03
377
LUMYX 🫧🚀 :
Whenever I hear other artist talk about big wiz I always get massive goosebumps
2026-07-29 11:57:53
715
NR. SAMPEE 🦅♥️ :
you no go see 30bg for this comment section 😂
2026-07-29 22:38:48
196
Don Simon :
WizKid is the biggest
2026-09-11 15:24:16
9
authenticboss :
And wiz no even Dey come cap for online about all these remarks. Omo when you’re big you’re big abeg
2026-07-29 21:01:05
168
xx_daplug :
You go hardly see wizkid use he mouth talk am. Guys too good
2026-09-07 09:27:18
14
Emmycute EC :
why some says he did nothing because he doesn't do giveaway
2026-08-01 01:59:08
88
Former lover girl💔😔🥰 :
You no go love wizkid keh make I forward this video give my neighbor wey dey argue wetin him no know 🤣🤣
2026-08-12 03:00:42
71
Niyenzie👽🛸 :
Why dem no Dey rate Davido at all 😂😂 e get weytin that guy no Dey do right 😂😂
2026-07-30 12:25:08
44
BlaQGurl🖤💎Ayinda✨🦋 :
I like as you put that Davido shout out for number 1😂😂
2026-07-30 15:01:45
34
thatblackgirl57✂️ :
Nothing do my shoulders oh na just say I be Wizkid FC
2026-08-15 02:45:42
14
D£#0π :
put some respect on his name 🦅🦅🦅🦅🦅
2026-07-30 14:15:18
24
Kelly Clevermindz :
Now I dare anyone to come up with video clips of top celebs of the world saying things like this about any artist in Africa. money can never buy true love, hating on a great person can never make you great..
2026-07-29 18:28:47
26
A.Y.O.M.I.D.E🥷🪫 :
We all love Wizkid right.?🦅
2026-08-14 04:13:04
8
African Soldier Man AKA MOG :
himmm big wiz you are the greatest
2026-07-30 22:30:05
6
Mz_sugarplump Jewlry vendor :
I don’t know y this is emotional, like one person has touched people like this, our own micheal Jackson
2026-08-14 09:03:23
6
abefinteriorfurniture1 :
Wizzy Wizzy 🦅 😁
2026-07-29 20:04:02
7
ETSU_ALEEY :
Fc ??? I fit row my boat here ??
2026-08-13 21:13:13
5
Vascodagama💯 :
Na only content creators and stream dey talk good about Davido because he dey give dem money😁
2026-08-13 05:58:58
13
Louis Savage 🥷🥰 🦅 :
even una oga talk am biggest 🦅 forever ❣️🦅
2026-07-29 18:21:31
13
fidelix_18 :
helping someone is not only by doing giveaway wiz will teach u how to catch a fish and that is all u need to survive ✌️.
2026-08-16 09:26:28
8
zita Joy ♈♈ :
Even Davido na FC
2026-07-30 09:47:26
5
To see more videos from user @faliescobar_media, please go to the Tikwm
homepage.