Na Asia countries dem, u nor fit use Nigeria number chat US or UK
2026-07-29 16:30:33
41
🦂💲 EASY BOY 💲🦂 :
I trust Nigeria number more than any county bro
2026-07-29 18:06:43
59
coolex jay :
Omo Nigeria number sharp my gee
2026-07-29 23:02:25
1
🪐 :
2 years small bros 😂😂 no put body
2026-07-29 22:23:33
1
Humble Nation :
one thing about dating is that e no go ever cast,as far as love exists
2026-07-29 19:59:16
5
Nuell$ :
I was deployed in Nigeria dem😁
2026-07-29 17:31:08
12
Tannydollars047 :
Jennifer Bois gather here 😫😂😂
2026-07-29 11:41:58
19
Wealth :
Na grace ooo 😂😂
2026-07-29 10:41:55
11
BIGDANN🚭 :
Ajeh I never buy international number for my life 😂😂
2026-07-29 20:03:22
4
Just Johnson :
na juju dem de use oh
2026-07-29 20:21:35
6
YOUNGEST FOUNDZ 💵💲 :
some countries like Brazil Australia Cuba all those countries don't sabi Nigeria number only USA sabi Nigeria number
2026-07-29 16:26:21
5
Johnson Jonah ❄️ :
E reach to ask bro how una dey do am
2026-07-29 18:47:50
3
T-bag :
I Dey use my full name details bank dey collect everytime.
2026-07-29 16:30:36
3
Ancient boy :
mine don dey 4years mama still dey active
dating till infinity
2026-07-29 19:36:15
4
Jarzy_SM :
US Whatsapp wey I get just dy there dy waste,, Germany TikTok wey I open grow account to 600k I nr catch anything..i just abandoned am there... I don rest
2026-07-29 13:31:24
0
HON PARIS :
Oga na for Brazil
nor be USA o 😂😂😂
2026-07-29 20:39:54
0
AREMU🌝♉️ :
Oya come drag me i never use another country before except Nigeria I swear 😂😁😁
2026-07-29 21:01:15
3
🦂💲 EASY BOY 💲🦂 :
dating to the world 🌍🌍
2026-07-29 18:07:54
1
Lombrado :
Bro you are actually talking to me 😂😂😂😂, I nor Dey use Foreign WhatsApp, my Switzerland 🇨🇭 woman dey with me since 2025 February
2026-07-29 10:43:46
4
White4KT🇮🇩🇳🇬 :
We no dey joke with Nigeria number
2026-07-29 19:57:06
2
Jennifer :
This year go make am 7 wey I catch my Mexico man through WhatsApp search November go make 8 yrs
2026-07-29 16:39:07
0
owolewa..official :
Na my 4 years on using Nigeria number Be this
2026-07-29 20:41:34
1
Humble king👑 :
my own mama don put all her family member in preson😁
2026-07-29 16:46:14
1
To see more videos from user @unpaidsavage, please go to the Tikwm
homepage.