@_tupac__celeb: Part 2Benin police #viral #fypシ゚viral #relatable #police #benin

_tupac__celeb
_tupac__celeb
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 29 July 2026 12:33:05 GMT
122108
12354
453
2052

Music

Download

Comments

bigchoice32
Oopsitme🦋❤️ :
Them collect my friend 200k because I send them my acct number and my father name spelling na Egede
2026-07-29 15:17:16
333
evilbaron1
𝓒𝓱𝓲𝓰𝓸𝔃𝓲𝓮🇺🇸🍁 :
Dem say make I bring 2m 😂 At the need I pay 700k
2026-07-29 15:07:13
102
ocean0034
Blacko :
Mk we leave many talk mk we go protest
2026-07-29 16:06:55
222
promisechike0
Promise :
Omo them call me 5m but I later pay 200k
2026-07-30 21:36:41
0
kingsstik
King! :
Side note: If you see police under rain just runnnn, cus u go pay for that rain wey Dey stand under so
2026-07-29 15:17:48
89
daddyarakpii222
Famous Arakpi :
I know say as una Dey Benin so 😂 una go expirence police state CID
2026-07-31 03:37:49
0
mr_castle_castle
FACE_OF_CASTLE :
Shameless NPF
2026-07-30 19:39:42
2
chubbymikayla
ur ex ❤️‍🩹🎀 :
na camouflage I wear wey Dem wan carry me go cell oh ,Dem nor even care say I be girl😭😭
2026-07-30 19:02:34
1
wickedness_in_flesh
wickedness_in_flesh :
Omor I go do story time 😭for now I Dey watch anime 😂i be girl oo
2026-07-30 15:58:48
3
2geekid
+ :
Omoh..:e go be some people like joke..Until e happen to the person….i see shege for this people hand ehn😭💔😹😹
2026-07-29 19:18:28
7
evilnelson_
Evil nelson :
See me see cell 😂
2026-07-29 13:50:42
47
gaius_autos
Gaius Autos 🚘🖤 :
Them see pics wey me and my guys go play paint ball them say I be armed rubber, kidnapper and arms dealer only me 💔😂 no be small thing today
2026-07-29 23:06:22
11
0k0gie_
0k0gie🧃 :
Na those estate gate own bad pass
2026-07-29 18:16:29
19
kvngjagabanjp
Kvng JP👑🖤✊🌎 :
The earlier protest start the better
2026-07-29 16:48:21
18
fitness_shark01
Fitness Shark🦈💪🏿 :
Baba say na where rain dey fall him dey fit waka lol🤣
2026-07-29 18:52:38
14
To see more videos from user @_tupac__celeb, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About