like bike man wey carry me yesterday he said ojoo nah 800 I agree when it time to give me change e con Dey tell me say I pass #200 but by fire 🔥 by force I collect my #200 ooo
2026-07-29 19:01:35
1
♋️ Rëë fämöuš ♋️ :
Abeg give my change asap ☺️🤣 know time abeg
2026-07-30 20:10:31
3
$1000 :
even if nah #50
2026-07-30 21:24:50
0
Lexi berner :
me wey no give my brother 50
2026-07-30 22:29:16
0
urgent 5k :
na once i go snatch amm
2026-07-29 15:38:22
1
Ameenah :
Rain no dey fall for una side nhi
2026-07-30 13:57:55
0
To see more videos from user @chicken_jnr0, please go to the Tikwm
homepage.