Abeg na my first choice oh hope I no go later regret am😫😫
2026-07-30 04:17:06
612
𝕺𝖋𝖋𝖎𝖈𝖎𝖆𝖑 ✨ :
RSU and uniport can't relate 😂
2026-07-30 04:42:04
285
ada ezeagu :
Na this kind thing I they like , make I use style play small 😂
2026-07-30 14:09:54
50
✞ :
na why e good to go house early😅
2026-07-30 07:38:36
3
kindness 💕😽 :
and na me wear white oh 😭😂
2026-07-29 20:10:04
285
GENERAL MANAGER 💪 :
Let’s make a move ooo 😂
2026-07-30 14:50:42
4
Fredrick Wilson🫐🫐 :
this ona school na war zone oo
2026-07-30 07:11:50
92
Cherish Classic 💋 :
I swr na why I run go RSU
2026-07-30 06:19:04
37
Thatgirlesther🌚🥀 :
I no fit wait to graduate from this school 😂 next year
2026-07-30 06:50:05
4
🦋Baby💕Lisa🦋 :
Na everyday unar dae run for this unar school?😂
2026-07-30 05:23:14
49
LYONN SHOT / VIDEOGRAPHER :
Pls everyone take caution ⚠️⚠️pls it was never a cult fight yesterday two boys were just fighting bous of refuse to understand. The caption is written there why Una Dey run ?? Pls do not spoil the school image 🕊️
2026-07-30 09:04:29
27
Wisdom K 🇳🇬 :
science village na jungle o😂😂
2026-07-30 07:18:22
2
Dee🥀💞🥹🧃 :
Omo ehhhn everyday running😂😂
2026-07-30 07:23:02
8
_anasemi :
Temple run Dey learn for this my school 😂😭
2026-07-29 21:13:40
13
Rac's Kid :
Hopefully we won't be running in uniport soon 😭😂
2026-07-30 05:55:51
9
Evidence 💜🖤 :
ewoooo 😂
una don cast me for small run oo😂😂
2026-07-29 21:36:25
20
PECULIAR❤️🩹🥹🤍 :
Na everyday I Dey thankGod say I don graduate from this school 😭😭😂😂
2026-07-30 00:36:22
9
SINI Gift🥹❤️ :
Omo
i just spoted my self😂😂
na me wear that black and white polo 😂
2026-07-30 07:04:14
12
V❣️E🥰R♥️A :
when dis one happen na
2026-07-29 20:50:28
10
Lady_b❤️🩹 :
Watin Dey happen 😂😭
2026-07-30 01:02:49
5
To see more videos from user @lyonn_shot001, please go to the Tikwm
homepage.