@beautyoflife_travel: Suya time

Beautyoflife_travel
Beautyoflife_travel
Open In TikTok:
Region: US
Wednesday 29 July 2026 18:40:29 GMT
18454
1377
45
40

Music

Download

Comments

tarbetah
Tarbetah :
You Dey live you Dey sleep after you talk say make we go buy suya you go pay Nawa for you oo bro
2026-07-29 21:18:09
0
obnaija
𝐎𝐁𝐍𝐀𝐈𝐉𝐀 TheTechGuru🇺🇸 :
Abeg make Una help me find this bros I Dey vex me wey go buy Suya yesterday na now you Dey drop this update
2026-07-30 16:53:18
0
grace.nweze
Grace Nweze :
me i don't want suya coz na person wey get data dey eat pls sub me
2026-07-30 16:27:05
0
armany075
Armany Daniel :
Why you Dey talk like this na.
2026-07-30 07:47:09
0
hot_collect
collect :
lovely
2026-07-30 10:42:33
0
pinksavage001bby
pinksavage001bby :
am eating suya now sir
2026-07-30 17:33:36
0
hemdee15
Hemdee 🤫 :
make i buy the suya make u no carry me for box 😂 na me u wan put for talk
2026-07-29 20:58:02
3
ashulee001
Chongai girl♾️🍀 :
I don dey there bros na 2k own
2026-07-29 19:17:56
2
m.bello70874804
Bello :
lol😅😅😅😅😅
2026-07-30 19:10:18
0
deewonder_7
Dee wonder :
I don chop 3k suya boss u not showing up
2026-07-29 21:22:09
1
ramzy.236
Ramzy :
i don start to dey eat
2026-07-29 18:42:30
0
jjgallary
J soft💈🕺 :
See
2026-07-30 22:24:24
0
z.d.fmus.str
Chris Aaronzzy Elisha 🤑🪶🦅🦅 :
am with the aboki but he said the have to pay him first
2026-07-29 18:56:56
0
united.praise
Slim bullet😒😤😢🦅 :
What about us that don’t like suya 🥺
2026-07-29 18:51:07
1
justmealone111
Wale :
Oya ooo😅
2026-07-30 02:21:36
1
kamsiyochukwuezechi
kamsiyochukwuezechi :
I’m dear alright 😭😂
2026-07-29 19:16:55
0
bishop5778
BISHOP BTC :
I don buy ooo
2026-07-29 19:30:15
0
young_mummy73
Pretty Young mummy🥰❤️ :
Na today I de know u oo😩😩
2026-07-29 20:01:26
0
omamerch
Mercy Richard :
chiaaa,I miss this one
2026-07-29 20:30:34
0
sheheedhussein
Big blue 77 :
big man
2026-07-31 13:03:30
0
iyanda619
🌴𝕀𝕪𝕒𝕟𝕕𝕒🌴 :
sir mine is just 500 sir
2026-07-29 18:57:22
0
To see more videos from user @beautyoflife_travel, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About