But Why this fairytale girl Dey insult you? 😭😭Abi na only me the thing Dey vex ?
2026-07-29 20:14:03
5446
Lisa💖🦋 :
Step go cry on that wedding 💍❤️
2026-07-29 20:23:30
2979
Anuoluwapomhi :
Make Mr presh Sha be ready for this dancing step😂😅😅
2026-07-29 20:30:09
5
EB_fascinator's _ theatre :
they will fall ke ? they will perish
2026-07-30 11:46:01
320
Chimemerie🙂↔️❤️ :
You fit dey hate me make I dey dance for my room😭😭😂😂😂
2026-07-30 10:33:02
967
SAMI :
E don tey wey I see u dance oo
2026-07-29 21:04:34
1351
faithblinks :
You get energy o
2026-08-01 07:23:13
0
🫧🫧 :
The wedding reception go bloody ooooo…..steps all the way 😭😭😭😭
2026-07-29 20:54:53
845
Kels✨🤎 :
Amen ooo
2026-07-30 23:00:53
1
. :
no Audrey hate will be tolerated on this side! Go Queen💕💃
2026-07-29 20:16:55
125
NGOZI🫦 :
See person when Una want hate 😂😂. I just Dey laugh 😂😂😂😂. Person just Dey live ehn best life Dey go ❣️
2026-07-29 21:27:10
398
Twinkle Berry 001 :
yess ooo. Tear more steps for me baby ❤️🤭😂
2026-07-31 20:30:48
0
𝓨𝓸𝓾𝓭𝓮𝓼𝓮𝓻𝓿𝓮𝓵𝓵𝓪𝓪🥹 :
how can someone possibly hate her
2026-07-30 11:44:13
0
simeon munachi :
Steps way you tear for ur wedding e go loud. I dey wait sha, congrats again 🤣🤣😊
2026-07-30 16:15:46
2
The Jersey Plug🏟️🥅⚽️❤️ :
I dint understand some people ooo,if you don’t support marriage or don’t believe in true love doesn’t mean someone else can’t have a good marriage life ,can you just congratulate her and leave her tf alone !!!
2026-07-30 14:23:12
5
Jola💕😛 :
i still don't know why people are hating on her 😭
2026-07-29 21:06:28
398
Janebee🧡💫 :
Our wife Dey throw steps
2026-07-29 21:48:06
82
Female👑king :
GBAM 😩😂
2026-07-29 20:08:19
18
To see more videos from user @audreycyrill, please go to the Tikwm
homepage.