Na so my ex dey feed me till I fat con get big belle, now him don break up with me but belle no gree come down 😭😭…god go judge you Frank
2026-07-30 17:36:22
1054
Zinnie 💕 :
my typessssss
2026-07-30 11:48:41
396
𝓜𝒾𝓈𝓈𝓕𝒾𝓈𝒽💕 :
Na lie oo dem go later call you hungry girl
2026-07-30 22:12:43
91
babedorah :
I left the dude on Tuesday 😏 you can by food worth 20k for me but can’t give me ordinary 50k as how
2026-07-31 09:03:19
87
Amara…🌸 :
No come spoil my Weightloss journey abeg
2026-07-31 09:01:00
55
Ms ONYI 🫧💕🌸 :
No feed me anything infact I go dey provide the food just give me money !!!
2026-07-31 00:11:41
53
bigbethel00 :
Joshua’s type 🥺
2026-07-30 17:12:45
48
🥀 🎀 💔 :
My typesssssssss🥹
2026-07-30 13:24:44
48
.𖣂PELUMI𖣂. :
I fit no fit afford wig but all those urgent 2k, 1k, 3k i get am
2026-07-30 22:50:32
30
𝒫𝓇𝒾𝓃𝒸𝑒𝓈𝓈 𐙚⋆ :
My pear body shape never comot finish because I never see my type 🤦🏾♀️😂😭
2026-07-30 13:33:14
30
leofeezgadgets1 :
type shii just be a foodie
2026-07-30 15:31:49
16
Nẽÿẽ🦋💞 :
trying to loose weight buh the devil's Messenger didn't come to play 😭😂
2026-07-30 16:26:51
15
Top_Cutz💈 :
I no wan hear say you Dey hungry
2026-07-30 20:13:53
13
Christabel 💕🖤 :
After this boy feed me finish he still leave me😭😔
2026-07-31 09:34:40
10
Pagnaa💕 :
Are u single 😭😂
2026-07-30 19:57:10
9
ʀɪʀɪ🖤🌸 :
Is this sooo hard to ask for??😂😂
2026-07-30 14:48:23
8
jovial jenny 🫀 :
my former sweet boi was like that, he lasted for just three weeks, I didn't cook for the whole three weeks, he deliver food for me at my doorstep 3 times in a day🥺
2026-07-31 08:05:47
8
To see more videos from user @hapito_obaika, please go to the Tikwm
homepage.