Once e reach December my cousin sis Dey put me call. No be small sin oh for December night with cold.
2026-07-30 08:31:59
0
Big P🏝️ :
Renack value high for this side guyyy
2026-07-30 08:17:51
3
glow with vee :
you no well o 😂😂
2026-07-30 08:39:42
1
Kimkamsy 💜🖤 :
Make Una tie this boy for me fas😂
2026-07-30 08:33:48
4
Powell d :
i swear down 😂😂
2026-07-30 07:38:55
1
WizBoss :
I have a girlfriend who is a police officer. When she misses me, she just come to my house in uniform and arrest me in presence of my wife and take me to her home till the next day.
Then she bring me back and tell my wife “we are not done with investigations yet. I shall pick him up anytime we want more from him“
And my innocent wife will always say: 'madam officer, God bless you for handling my husband's case with care I will make sure he is always available anytime you need him''. 😂😂
2026-07-30 07:44:19
19
tboy 21 :
na skill wey dem no dey see for public😂😂😂😂
2026-07-30 08:34:45
1
Nwachukwu n'emelu ife 1❤️🥶 :
Make I hear say she no go call me next time 😹😹😹
2026-07-29 23:07:54
97
Chef_Nessa :
😂😂😂 Omor I think this guy for 3 days
2026-07-30 07:23:21
20
brownies830 :
Omo na once I follow am do relationship oh. No time 😂💔
2026-07-30 01:21:35
66
Lawrence Golden💜 :
Make we hear word eeiiiii😂
2026-07-30 00:08:53
40
@ LONER 🍁🌀🌸♊️ :
omo I sabi block them ooo 😂😅
2026-07-30 07:00:44
7
Millicent 👩🍳 🍰 🥐 :
The boy crack me so bad I Dey get flashbacks for 5 days now 😭😂
2026-07-30 07:42:52
7
Jiggy :
Why you dey expose my skills Maro frown😏
2026-07-30 06:30:21
11
CEO 💪🤕 :
am single
2026-07-29 22:36:48
13
Mimiglams :
lol 🤣🤣🤣
2026-07-29 22:53:08
5
~jackson~ :
maro u too much
2026-07-29 22:36:29
17
Chivelle🤍✨ 🪳 :
I nor fit call that boy again 😭😭
2026-07-30 04:18:56
6
Joycee❤️🥰 :
Make una allow us wey single Dey in peace nah 😂💔
2026-07-29 22:46:24
5
To see more videos from user @lookat_maro, please go to the Tikwm
homepage.