The way kaybobo Cary his property and stood up immediately ๐๐
2026-07-30 19:22:32
1112
Grace :
Seriously i miss her I no Dey even Dey watch this year own
2026-07-30 19:31:29
469
Lautech Thift city :
Omoh I miss imisi๐na from stage imisi don dey entertain us
2026-07-30 19:14:50
104
Jobabay๐ฆ๐ฆ๐ค๐ฆ :
My baby finished all the strategies oooooo from wig to wrapper to pidgin to
2026-07-30 20:17:09
252
slimegee :
This is what Flora wat to do but it won't work
2026-08-02 15:03:12
67
Sekeenah :
See person wey dem say she no suppose win for entertainment show as how nah ehn. who does it better omo no one am still trying to forget this season so I can clock in to season 11 bt nah itโs not working yet.am still going to vote for the most entertaining housemates cos that what the show is all abt who want bookworm should go and watch cowbell competition that it.
After watching 10/10, I no just wan waste my time watch this season.Still haven't gotten over 10/10,it was a whole vibe with my imisi and kola๐
E be like na only me no dey watch this season 11 Bbn ๐
2026-08-14 09:14:30
0
rerecreative :
Is there a way to rewatch season 10?
2026-07-31 13:18:44
19
Caro :
The one and only Imisi
2026-07-30 18:43:21
11
slimhester :
The way even Isabella said you are a mad person ๐๐๐๐
2026-08-01 11:27:26
12
๐ ฑ๏ธ๐๐๐๐๐ โ๏ธ :
Imisi na show ๐๐
2026-07-30 16:54:46
40
oluwadamilola :
imisi please can you just come to the house and spend 1 week I miss u๐๐๐๐