Those of us who came here to read comments, may our pocket never run dry.
2026-07-31 12:15:26
131
ISHOW💖 stitches 🪡 :
does this kind of relationship real in Nigeria?
2026-07-30 12:11:42
707
𝑸𝒖𝒆𝒔𝒕♦️ :
How many of una don watch that video wey thief unbox him cutlass take pursue cameraman😂
2026-07-30 19:29:51
274
opeyemi pablo :
August 1st go see
2026-07-31 16:59:18
1
ur̃ nonchalant Boy🌹🪭🇸🇦🇳🇬 :
you can do court wedding as well 🤣
2026-07-31 10:56:15
1
BIG 7🦍🖤 :
That 10k go be like 100k
2026-07-30 14:14:25
231
45gb :
but I go collect insult 😂
2026-07-31 00:23:59
1
BabaOja0800 :
I swear my wife dey do pass dis one for me ,but she stubborn oooo
2026-07-30 14:18:45
85
Phiiz :
God please, do this for me I promise not to take it for Granted 🤲…. Just 1 Loyal girl like this…. 😔 😞. Ungrateful guys don spoil Real guys that have good intentions 😭
2026-07-31 15:31:35
2
DD :
This kind of relationship doesn't exist again in this regime
2026-07-31 08:43:32
10
Rizyy :
She reminds me of my late wife.
2026-07-30 09:14:17
79
SAMMY TIGER :
I need girl way go love me like this?
2026-07-30 09:14:00
84
Kiksy’s Jewels🌸💕 :
If you no con marry her, wahala go Dey ooo
2026-07-31 10:46:35
7
KASAMADUPE 🌍🌍🌍 :
My bby no go see this one ohhhhh
2026-07-30 17:28:02
26
mayordavis_9 :
Where can I get a girl like this?
2026-07-30 16:13:04
7
່ :
If I see girl like this and if I cheat make I die young 😘
2026-07-31 06:39:20
22
Dr. Ehizokhale herbals :
Omo, I miss my Ex. But she be Dragon 🐉
2026-07-31 07:45:14
5
~AYINLA~🤠 :
You no fit see this kind love again 😂
2026-07-30 16:11:07
9
JAYBOY🔥❤️ :
Omo I no sure this kind relationship still dey 😂😂
2026-07-30 16:24:41
6
timefootwears :
Broooo no fall for it ooo na trap ooo 😂😂😂
2026-07-31 06:29:43
14
Ayobami1999 :
Nah so my babe dey do before we marry she change all of A suddenly
2026-07-30 14:42:09
64
To see more videos from user @midonations, please go to the Tikwm
homepage.